"If You Smile" lyrics

"If You Smile"

Kokose
Korede Bello
Baby Fresh on the beat oh

If you smile na to smile oh baby oh
(Na to smile oh baby oh)
If you cry na to cry oh baby oh
(Na to cry oh baby oh)
And if you laugh I go laugh oh baby oh
(I go laugh oh baby oh)
And if you say you want to dance
(Na to dance oh baby)
Kajo, Kajo ma yungba ma re oh
Yungba, yungba jare
Kajo, Kajo ma logba ma re oh
Logba, logba jare
Ife olugbala ma re
Olugbala wole
Ife yi yato jare
Oyato, oyato jare

Oh nana, oh mana away
I dey think about your love oh
Girl, I dey sare to wale
And I can't wait to link up
See I no dey fit to chop
I dey miss your jollof
Jollof oh, jollof oh
I dey gbadun your jollof oh
Oya kiss me, take away
Make I wrap inside my heart oh
They try to steal my love away
No, but they know they cannot oh
You be the key to the padlock
You be plane I dey pilot oh
Oh my God oh, oh my God oh
You be the ring wey God comot ohh

If you smile na to smile oh baby oh
(Na to smile oh baby oh)
If you cry na to cry oh baby oh
(Na to cry oh baby oh)
And if you laugh I go laugh oh baby oh
(I go laugh oh baby oh)
And if you say you want to dance
(Na to dance oh baby)
Kajo, Kajo ma yungba ma re oh
Yungba, yungba jare
Kajo, Kajo ma logba ma re oh
Logba, logba jare
Ife olugbala ma re
Olugbala wole
Ife yi yato jare
Oyato, oyato jare

Baby oh, baby oh
This is so crazy oh
Na beg I dey beg oh
Gbami oh!
Pekele pekele
Arugbo je'gbese
No mind oh je gbese
For your love I say
Baby oh, baby oh
Loving you steady oh
Your loving dey sweet oh
Gbami oh!
Pekele pekele
Arugbo je'gbese
Girl if you je gbese
Emi ni o san oh

Ehh, I no dey use you play
Girl you the reason I sing this song oh
Cause ah be presido
Automatically you're my excellency oh
Oh, you are the one they know, Aya mii
You are the one, you are my life
You are my life oh
You are the love of my life oh


You May Also Like
Maleek Berry - "Bend It" Berry pon dis You don know I'm back with a new wave DJ turn up the speaker DJ turn up the speaker Gyal dem follow the leader Gyal dem follow the leader Baby bend it Oh baby bend it Bend your back...
Darkoo & One Acen - "Gangsta" I beg you babe-I beg you babe I beg you baby kick it to the left now If you wanna eat it no pressure I only do Range, no Tesla Balmain drippin, umbrella I'm tryna love you like a gangsta Baby would...
Kida - "Uh Baby" Uh baby I, jo une s'kam faj Uh baby larg mos me mbaj, mos me mbaj Uh baby I, Uh baby I Uh baby larg mos me mbaj, mos me mbaj S'ki arsyePer mu nxi me fol Krejt senet qe mes neve kane ndodh U kon faji...
OMI - "Standing On All Threes" You got me standing on all threes Pretty little girl in the short jeans Right ya now mi firmer than the concrete You make me can't sleep 'Cause you got me standing on all threes Pretty little girl in...
Zay Hilfigerrr - "JuJu On That Beat (TZ Anthem)" Do that one dance baby That, that one dance Yeah, oh You don't know how to do that? Baby do it for your grandma Come on, I'm old and I'm trying to learn it Well yeah, do it Oh my God, oh my God....