"Korede" lyrics

"Korede"

For the people wey dey play my single
I dedicate this to you... eh

One time for my people, for the love never stop
The boys dem play my single
All of the girls wey dey love my dimple

Jah know! e go better for you, everyday
As e better for me, everyday
Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
E go better for you, everyday
As e better for me, everyday
Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o

It is alright, it is all good
Its the same boy, from the same hood
You dey feel me, I dey feel you
It is alright, it is all good
It is okay, it is alright
I no dey find trouble, I no dey find fight
Jamin to my song, with my baby am I right
It is alright, it is all good

Child hood memories in festac
Oh yes, I remember when we first started
Playing football, in ami backyard
I bare nobody would have guessed that
Then na dat young boy whe dey for mile two
Would be the one wey everybody smile to
Toba fe mo, lo bere mi l'agboju
My brother man, nothing is impossible
Cause everytime man wanna rise up
Them go try to bring you down
Them go tell you say ko le possible
But my brother man it is possible
Cause everytime I hold the award up
I realise say man no be God
When they tell me say ko le possible
But baba God tell me say it is possible, hu hu hu

It is alright, it is all good
Its the same boy, from the same hood
You dey feel me, I dey feel you
It is alright, it is all good
It is okay, it is alright
I no dey find trouble, I no dey find fight
Jamin to my song, with my baby am I right
Singing It is alright, it is all good

E go better for you, everyday
As e better for me, everyday
Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
Better for you, everyday
As e better for me, everyday
Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o

Je kin goke laye mi, ma je jiya laye mi
Ma je'n sina laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
S'anu mi baba, plenty money laye mi
Ori mi koredele
Je kin goke laye mi, ma je'n jiya laye mi
Ma je'n s'oshi laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
Alubarika, alafia laye mi, ore ofe laye mi
Ori mi koredele o, oh oh oh


Writer(s): Timothy Aghogho Aluku, Bello Korede Kareem
You May Also Like
Mr Eazi - "Leg Over" Zaggadat Its your boy Eazi It's E Kelly My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" When monkey dey work...
Olakira - "Aya Mi (My Love)" Olakira kritaka baby Baby, your beauty is so natural With you girl my life is alright, aah yeah Ololufe mi mon'ife re gan Like I told you I'll always love you more, uh uuuh Baby, you're my melody...
Sarkodie - "Pain Killer" What else Your body go kill me, now! Obidiponbidi Runtown Now! yeah Chale your body go kill me What else Da bεn na wo bεba? Baby, mad for your body oo (obidiponbidi) Craze for your body oo Sing for...
Mavins, LADIPOE & Magixx - "Won Le Le" You know I don't even blame you You didn't notice us We started to shine Yeah They didn't notice 'til the moment I started to glow Now pretty ladies drop it lower than konko below Is that the...
Stefflon Don - "Envy Us" No problem, no problem Yeah yeah yeah Baby girl, there's somethin' about the way you talk Baby, come whine for me I mash her up so much that you never gon' walk So don't take your time on me See...