"Let Him Go" lyrics
"Let Him Go"
Eeeeeh!
Korede Bello oooh oooh ooh
Don Jazzy pon this again
You be jollof rice
No let them dey treat you like white rice yo
You be my Rolce Royce
No let them dey ride you like keke Napep
Or Okada sef
My diamond, you need a real man wey go cherish - o
So if your man dey do any how
He go see any how
Girl I dey tell you now
You better leave them
Let him - let him go
Let him - oh Let him go
I say let him - Let him go - uo!
Man wey dey beat you let him
Let him go
Let him - oh Let him go
I say let him - Let him go - uo!
You better leave them
Doesn't fitting your profile
Doesn't make you bokwile
If the man no dey drop bar
Make you give am the space bar
Shift - Alternate and delete am oh
Tell him Asta Lavista oh
Is your time waiting worth while
Does he worship the most high
Baby you know me I no Like kamo
Me I no dey like to dey see you cry oh
Make you no dey let am dey do you wayo
Cause you be the star for my eye baba fryo oh eh
Oya don't be shy oh
Baby come click on the link in bio - aah!
If the man dey do anyhow
He go see anyhow
Girl I dey tell you now
You better leave them
Let him - Let him go
Let him - oh Let him go
I say let him - Let him go - uo!
Man wey dey beat you let him
Let him go
Let him - oh Let him go
I say let him - Let him go - uo!
You better leave them
Baby let him go ooh - let him go
Baby let him go ooh - let him go
Baby let him go ooh - let him go
I wanna let you know ooh
Let him go ooh - oh Let him go
Baby let him go ooh - let him go
Baby just let him go ooh
Writer(s): Michael Ajereh Collins, Bello Korede Kareem
- AZLyrics
- K
- Korede Bello Lyrics
You May Also Like
Olakira - "Hey Lover" Ooh yeah
Oh...
Make I give you sample, ekwe
Girl, I don dey love you tey tey
This love e no be play play
This love e no be play play
Make I give you sample ekwe
Girl, I don dey love you tey tey
This...
D'Banj - "As I Dey Go" As I dey go Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask...
WSTRN - "Wonder Woman" In my zone, hey, yeah-yeah
Seh mi neva love di Five-O
Deh pon road, but mi haffi break di cycle
All we need is guidance, more time
In the dark you can only give me more light (Fire)
Fire, fire, oh,...
Young Jonn - "Next To You" (It's Young John, The Wicked Producer)
Yeah
It's Vedo, baby, yeah
When you give me small
I swear, I swear I'm wanting more
Girl, you give me energy that I've been searching
Suffocate o
Suffocate
I...
NSG & Meekz - "UNRULY" NSG, go scream
Rise and shine
She loves it when I play with her emotions
Fine girl, reading books about ego
I just pray she don't fuck up my ego
Allamdulliah, I came from zero
You can get anyting...