"Asphalt 8" lyrics

"Asphalt 8"

Comot body jọ, comot body, comot body, comot body jọ
Comot body jọ, comot body jọ
Kilogbede wana wana giddem something
Kilogbede wana wana!
Comot body jọ, comot body jọ, comot body, comot body

Astaghfirullah!
Eledumare go dey my head top
Say na gbọmọgbọmọ cover
Say na Kilogbede no be Joe Biden
Wey dey tension them
Sarah this your body you go tension men
Hope you no dey question my ability to talk
Me I no go talk, me I no go support any wrong activity

Ye ye
She say pull your pants up (Pants up)
Ṣe you no dey see my balenciaga boxer
Baby know say Kilogbede do her proper (Proper)
No be for Sangotedo ah mama Phillipie ah
Baby don dey call my manager
No fit do am wicked say na person sister (Sister)
Baby ṣe your gawu lẹpa (Lẹpa)
Baby ṣe your gawu lẹpa

If she wanna see me say na skyscraper, scraper
No be Phyno Fino penthouse
When e reach my turn you con dey find repentance ah
Cmon kiki make you off pant
Stop all the delulu thinking
Tell me how the matter wan be
Baby no wan con wan kiss me
Forget bolo bolo kingsley
Say na me go carry you go Winconston

Ye ye
Mama no fit do am if e no be ologo
Ọmọlẹwa shey you know your ass fat eh (Ass fat eh)
The way you run my mind e be like asphalt 8
Ṣe you dey from katampe
Mama no fit do am if e no be ologo, ologo
Ọmọlẹwa ṣe you know your ass fat eh
The way you run my mind e be like asphalt 8
Ṣe you dey from katampe
Mo gbe, Titilayo know the reason them dey call me come
Them dey call me somonoyokpon
When I enter all the kele kolomental
Me I no fit dey bolo bolo centre
Sheila ma pa mi na
Take am easy make you no go carry ejime (Ejime)
Me I no dey miss meji me (Meji me)
Ornamental

Astaghfirullah!
Eledumare go dey my head top
Say na gbọmọgbọmọ cover
Say na Kilogbede no be Joe Biden
Wey dey tension them
Sarah this your body you go tension men
Hope you no dey question my ability to talk
Me I no go talk, me I no go support any wrong activity

Ye ye ye ye
She say she pull your pants up
Ṣe you no dey see my Balenciaga boxer
Baby know say Kilogbede do her proper (Proper)
No be for Sangotedo ah mama Phillipie ah
Baby don dey call my manager, (My manager)
No fit do am wicked shey na person sister (Sister)
Baby ṣe your gawu lẹpa
Baby ṣe your gawu lẹpa

If she wanna see me say na skyscraper ah
No be Phyno Fino penthouse
When e reach my turn you con dey find repentance, ah
Cmon Kiki make you off pant
Stop all the delulu thinking
Tell me how the matter wan be
Baby no wan con wan kiss me
Forget bolo bolo Kingsley
Say na me go carry you go Winconston

Ye ye
Mama no fit do am if e no be ologo ah
Ọmọlẹwa ṣe you know your ass fat eh
The way you run my mind e be like asphalt 8
Ṣe you dey from katampe
Mama no fit do am if e no be ologo ah
Ọmọlẹwa ṣe you know your ass fat eh
The way you run my mind e be like asphalt 8
Ṣe you dey from katampe
Ṣe you dey from katampe
Ṣe you dey from katampe
Ọmọlẹwa ṣe dey from katampe
Ọmọlẹwa ṣe you know your ass fat eh
Ṣe you dey from katampe
The way you run my mind e be like asphalt 8
The way you run my mind e be like asphalt 8
Ṣe you dey from katampe


Writer(s): Marvin Oseremen
You May Also Like
Bella Shmurda - "Bounce" En-en-en En-en-en-enta Me no normal, normal I'm not normal, normal I'm not normal Bounce Bounce, bounce, bounce Steady bounce Bounce, bounce, bounce Baby, bounce Bounce, bounce, bounce Sexy bounce...
Young Jonn - "Airdrop" En'-En'-En'-En'- En'-En'-En'-Enta You taking me to heaven, but you bring me rábá down I dey miss you every night, but my pride don't let me show it Why me? Why me? Why me oh? (Why me?) Only you,...
DaVido - "With You" (Oh) (Mad) Ooh Ooh Ooh Ooh Baby, the weather Is getting cold Cold inside Double sweater I am young Ordinary Paranoid I can't picture this world, without you in my life, oh Baby (Ooh) (My love, my...
Ayo Maff & Chike - "Realness" Oh wayy oooo wayy oooo Oh wayy oooo wayy oooo I didn't see this coming I didn't see this coming When I need you my padi You no dey there for me I didn't see this coming Omo tolani my baby Se lon pe...
Falz - "No Less" Maximum enjoyment Wanna make sure you rise up And dance to people sound Genuine and foreign music No more, no less No more, no less No more, no less Just dance to Fuji Garbage Hmm Ah I want to dance...