"Timo Wena" lyrics

"Timo Wena"

Kilogbede 1 kilogbede 1
No more way for who no get money
No more way for who no get money
No more way for who no get money
Ouu ouu
No more way for who no get money
No more way for who no get money

Me I no go fadonomogba
Me I no go disobey your talk
Me I no go dent
I go comot him teeth o
Shey you know belinda from obromokpopo
Me I no fit complicate your matter pass this one
Ukanigbe sabi all time you fail us
I no fit to forgot all the somonoyokpon wey you pull off
Shey you know say the life na circle
Abeg make them call ufeso
Me I no go fadonomogba
Me I no go disobey your talk
Me I no go dent
I go comot him teeth o
Shey you know belinda from obromokpopo
Me I no fit complicate your matter pass this one
Ukanigbe sabi all time you fail us
I no fit to forgot all the somonoyokpon wey you pull off
Shey you feel like say you be timo werner
You be timo werner
Shey you feel like say you be timo werner
You be timo werner
Shey you feel like say you be timo werner
You be timo werner
Shey you feel like say you be timo werner
If I'm a fisherman na your fish I wan chop
Ah
Omotena tell me what's supping seh
She ask me kilogbede shey you get condom
Shawty wanna gimme that slopppy seh
The nigga say I get consent?
The baby say iz done and said
Said and done
Comment j'mapelle francias
You pop all of my percocets
The baby say she no consent

Me I no go fadonomogba
Me I no go disobey your talk
Me I no go dent
I go comot him teeth o
Shey you know belinda from obromokpopo
Me I no fit complicate your matter pass this one
Ukanigbe sabi all time you fail us
I no fit to forgot all the somonoyokpon wey you pull off
Shey you know say the life na circle
Me I no go fadonomogba
Me I no go disobey your talk
Me I no go dent
I go comot him teeth o
Shey you know belinda from obromokpopo
Me I no fit complicate your matter pass this one
Ukanigbe sabi all time you fail us
I no fit to forgot all the somonoyokpon wey you pull off
Shey you feel like say you be timo werner
You be timo werner


Writer(s): Oseremen Marvin
You May Also Like
Llona - "How I Live" My brother woke up from his sleep in the night and had a seizure Fighting for his life and surviving for the future See it on their faces, niggas thought I was a loser Working every second, I'm not...
Rema - "FUN" (London) (Another banger) Abeg pass me my cup I just want to have fun I no wan worry too much I no wan worry too much I don dey gather my funds Me and my guys dey on soft If you dey hate no my...
Ruger - "Muhammad Ali (Can't Relate)" Like play Like play Money coming nonstop May nothing block where my money come from On high demand the boy on a big run I know you can't relate to this Lost many battles won some Wicked to the bone...
Bella Shmurda - "Appraisal" I've been through hell and I'm back Lot of things man have been through mehn Anthony Kroos no fit pass (I trust myself BELA you're more than that) I know say me no holy pass E sure me you no holy...
Victony & Shorae Moore - "Way Home" This the typa song that I sing Song that I sing when I do my meditation Tryna right my wrongs, yeah, you see Some dark memories, man, I wish I could erase am Do some damage to my lungs and my kidney...