"Kan Yan Fun" lyrics

"Kan Yan Fun"

Comot body
Comot body jor
No more way for poor people yeah yeah
No more way for poor people yeah yeah
No more way for poor people yeah yeah
Yeah yeah

Gbe mi lu?
Gbe mi lu?
Gbe mi lu?
What me doing there?
Juju wey you do me just comot a while ago
Shey you wan dey whine my pastor
Shey you wan dey whine my mother
Shey you wan dey whine her prayer
Me I no be gamer this no be casino
Shey you no be gamer but you play me nintendo
She say she no been intend o

Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (yan fun)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (yan fun)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun

Say the matter no be long like that
Baby shey you know me say na big tonka
Say she know my alma-matter
Shey you know my mama matter
Na me be her first omonemegba
The matter no been long like that
Baby shey you know me say na big tonka
Shey you know my mama matter
Na me be her first omonemegba

Gbe mi lu?
Gbe mi lu?
Gbe mi lu?
What me doing there?
Juju wey you do me just comot a while ago
Shey you wan dey whine my pastor
Shey you wan dey whine my mother
Shey you wan dey whine her prayer
Me I no be gamer this no be casino
Shey you no be gamer but you play me nintendo
She say she no been intend o

Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (yan fun)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun

Me I no dey gbadu this your dominance
Why the baby so nonchalant
But she want me around
She can't resist my swag
Woyo woyo woyo
Baby do me solo solo
You no been want all my money
Vladmir din din din
Vladmir din din din
Vladmir din din din

Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun


You May Also Like
Runtown x Fekky - "Unleash" They try put the hex on me They bring out the best of me Now I'm gonna flex on you Champagne popping, and the diamonds bright Whine baby girl, just whine See this hot ting kill everyting in sight...
Ayo Maff - "Crazy Kid" Awon Omo bankan je E bankan je E bankan je Oga move Zoom Oga move I'm in a G wagon E Shey idi ko ma gbon When I'm in the mood When I'm in the mood Sho ma bami lo Mo fe mu e lo sodo 100 dollar lawon...
Shallipopi - "Speedometer" Bee Bee zuu Clear road (no go de) Na your presido dey come They call me Shallipopi Kilometer (kilometer) Who fall before go rise up again On a speedometer (on a speedometer) You wan know how men...
LADIPOE & Ayo Maff - "NBA" You know one day we'll leave this world behind È jé kí n jaye orí mi kí n tó lọ You know one day we'll leave this world behind È jé kí n jaye orí mi kí n tó lọ That's why the energy king size Na...
Victony - "V.S. Freestyle" Who say, who say, who say Ebelebe no be stubborn ah Monday, Tuesday, Yahuzay Boys dey hustle oh yo yo ohyoyoohoh Fine girl, where you're from Senegalese Face like Lebanese Bumbum South Afri She dey...