"100 MILLION" lyrics
"100 MILLION"
(feat. Tiwa Savage)
Fuck up the club we no send
(Sholz out here)
Brrrrrrr yah!
Fuck up the club we no send
Young man who buy the bar na we spend
(We!)
Azul yapa them don bracket Tiwa like olopa
(Who!)
Spray (Me!)
Mama throway for the boys for zanga
Ey!
ODUMODU challenge us?
Small boys, they can not think of that
Su se hin
100 Million is an insult
Pada se hin
Na we dey foot their bills they're ball boys
See as we dey the field dey ball like tinubu (Seyi!)
No man check am the girls go scare them egungun
I no follow for the game wey dem play my advise
If u wan follow kele wey I like you go tear eye (wide)
You gats dey work from sunrise to sunset like exile
You gats dey run 2-4, you gats dey hustle full court
Gamble roll dice
20 kala for my niggas for igboro
Pull up with the gang all these leeches know say mo lowo (ehen)
I put up to bad things manna bad b I run am na practice
Shebi na cash big up my antics
Pounds, Dollars and Yen burn am to ashes
(Yeah yeah)
How many men dey queue to feel my body o
He can not fathom how I shenk him padi o
Pull up and spray my pompi o
I no get time for money o
They can not be my padi
Cus kalamantus know their church o
Big chain I bussdown
Compound be like water
They hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town
Versace, Fendi or Prada
Louis Vuitton, Christian Dior shey Tiwa dey para
The money long MC Hammer
I no dey play with them, it's the return of the shower
Fuck up the club we no send (grrr!)
Young man who buy the bar na we spend
(We!)
Azul yapa them don bracket Tiwa like olopa (Queen of Rap!)
(Who!)
Spray (Me!)
Mama throway for the boys for zanga (Show love o!)
Ey!
ODUMODU challenge your small boys
They can not think of that
Su se hin
100 Million is an insult
Pada se hin (yeah!)
Na who dey foot their bills they're ball boys (small small children)
See as we dey the field dey ball like tinubu (Seyi!)
No man check am the girls go scare them egungun
(I no follow for the game wey dem play my advise)
(You go tear eye)
(20 kala for my niggas for igboro)
(You gats dey run 2-4, you gats dey hustle full court)
(Gamble roll dice!)
(Pull up with the gang all these leeches know say mo lowo)
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
You May Also Like
Khaid & Gyakie - "Run Away" Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no...
Rema - "Smooth Criminal" P
Another banger
Smooth criminal, Michael Jackson
Oya, who you want taxi? Ehn-eh
Look twice, make you know who you dey talk to
Before you go yarn, shhh
Your babe dey find me for outside
She lie say...
LADIPOE - "SHUT IT DOWN" Speeding again
At the Four Seasons again
LADIPOE season again
Time to go demon on dem
Album mode switch, DND to my friends
Stopped flexing still the movement is tense
I was alte rap then turned it...
Victony - "My Darling" Juls baby (Ah)
My darling, my darling oh
My darling, my darling oh
My darling, my darling oh
My darling oh
My darling, my darling oh
My darling, my darling oh
My darling, my darling oh
My darling...
DaVido - "U (JUJU)" If no, if no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweety my body, yeah
If no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweety my body
I cover you
You dey do me like juju, dey worry me...