"Ahead Ahead" lyrics

B.O.C Madaki & ODUMODUBLVCK Lyrics

"Ahead Ahead"
(feat. XL SPIFF)

Toh...
Ji mana
Ku tsaya guys

I too like woman
I too like woman
I too like woman
I too like woman
Weekend
Na there I go chow
Na there I go chop

Pressing bobby na work
Wey I like my guy
Pressing lappy na work
Wey they ban for naija
But pressing bobby
She cannot do
Without my touch
Parking baka go sup
When I fall in love
When I fall in love

Plenty money don come
For the weekend
For the weekend
For the weekend
Na where I dey work
Na there I go chop
Say na there I go chow
Spiff
For the weekend
Ogogoro don land
And I must tanana to the end
Ogogoro don land
And I must tanana to the end

BOC
Me I must tanana to the end
Link up and vibe with truest friends
At the top but still ascend
Our styles their newest trend
Ko ina maiko kamar albashi ya shigo
Shooting shots like harsashi ya iso
Wanda ya ce ba za a yi ba yau tadi ya jiyo
Yau da gaggarumin biki kamar yaki na ciyo
Ina son gata
Ina son mata
Ina son waka da arziki
Kuma ina son shata

Pressing bobby na work
Wey I like my guy
Pressing lappy na work
Wey they ban for naija
But pressing bobby
She cannot do without my touch
Parking baka go sup when I fall in love
When I fall in love

Plenty money don come
For the weekend
For the weekend
For the weekend
Na where I dey work
Na there I go chop
Say na there I go chow
For the weekend

Omo na Daadhn and JB
Cause the wahala
The vibe dey choke dem
Pass Erling Haaland
Youngsters kicking it with olders
I don dey score from far Batistuta
Gimme permutation
I wan choke
Plus the rhythm and the vibration
Dem gatts know
Gimme permutation
I wan choke
Plus the rhythm and the vibration
Dem gatts know
Ogogoro don land
And I must tanana to the end
Ogogoro don land
And I must tanana to the end

B.O.C
Inna son gata, inna son mata
Inna son waka da arziki
Kuma inna son shata


You May Also Like
Blanco - "Susanoo Flames" Susanoo flames and burning black Gotta stop serving crack 30 love and I'm serving back Sav got the servey pack Mia mae calling my great Nessi ain't the chosen one in this matrix No Liam Neeson when...
Bugzy Malone - "Mrs Lonely" Dark night, blacked out, blue jeans I'm tryna turn over a new leaf I'm tryna think for a minute, get deep I get paid cah' I never been cheap I need saving, I might go to the church on Sunday But I...
MohBad - "Feel Good" Imole Plenty enemies wey dey follow me Maje ko mu mi even if nah dying minutes Emi omo ghetto moti di ajilomotor My grace nah auto, automatic Wanfe bami ya photo, photo Emi ti gbera (On God) Lati...
Bella Shmurda - "Ara (Gen Gen Tin)" En En En En To bamafi di irole'n sin amati yooo En en en enta Olodo ni komowe o, Osanle ko kawe Mowashe lo mowe, Woni Bella shoma Shey? Ah Lola satia, ma jago rahmoni, Ma sarıya Ma shakiti bobo,...
Unknown T - "LV" Yeah Remedee Yeah I'm the youngest plug on the block Look at the Louis Vuitton when I rock Cut three nine bars down After every round with a blade I chop Three quarters a box and I'm whippin' the...