"Look At My Face" lyrics

B.O.C Madaki & ODUMODUBLVCK Lyrics

"Look At My Face"
(feat. Fatboy E & XL SPIFF)

Take a look at my face
I no come here to play
Here to play

Ji mana
Ku tsaya guys

Take a look at my face
It's Shambee on the beats
I no come here to play

Take a look at my face
Kalle ni da kyau
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
Kalle ni da kyau
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play

The party don start
We dey give dem the vibration
The party don start
Give dem the vibration

Look at my face
I be like person
Wey Dey come from alagbon
Come from panti
And kirikiri
Koro Koro
I don Dey jump on okporoko
And tolotolo
E Dey my bando
I get e one wey Dey
Whine to my rhythm
Bounce on my this thing
Peck on my pipi
Odumodublvck
Wan turn up the place you know
Kata kata ranger
Nobody can stop
Anything I want
I will go and get it done
Never fill a form
I Pull up with a gun
I, they wan to check me
Who dey follow come

Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
Kalle ni da kyau
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play

The party don start
We dey give dem the vibration
The party don start
Give dem the vibration

Kalle ni da kyau
Ya ma kamar wasa na zo yi
Ko har Safiya za a kai
Ba maimaita wakoki
Sa nishadi da isar da sakonni
Eh mun ji sun yi da
Amma toh waye bakon yi
Take a look at my face
I no come to play
Bamu abunda ke namu
Bamu son delay
Idan mu muka rangada
Akan so replay
Da irin wannan ne
DJ's suke son display
In chasu suka zo
A ce musu an fara
A ci, a sha, a sha
A dan kara
Yes you
Da Ke na ce mu dan zaga
Idan ba gasar cin kofi
Bane ban wasa

Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play
Take a look at my face
Kalle ni da kyau
I no come here to play
Take a look at my face
I no come here to play

An fara
Ba su
Ba su
An fara
Ba su
Ba su


You May Also Like
Adekunle Gold - "Do You Mind?" Do you mind? Do you mind? Take the backseat of my foreign Do you mind? Do you like it? On the bonnet of McLaren? Give me sign No surprises I fire shots, no warning Do you mind? Do you mind? Girl do...
Morrisson - "I Made It" I used to live in a council estate Now I live in a mansion with gates I did it again Someone order a casket, I'm killin' my game Now my ego is growin' as big as my chain Your' life won't get better...
Bella Shmurda & MohBad - "Adura" Imole Hayan hayan hayan Ayayayaya ya Mohbad Owale oyojo Baba gbo, gbo adura mi o Baba gbo, baba gbo adura mi o Hayan Baba jo, baba jo wa setemi oo dandan dan Baba jo, baba jo wa setemi o ah Oba...
Ruger - "Asiwaju" Du-ri-du-ri-ri-uh-ah, ooh-ah (Cook that thing) Man getting high 'til I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, anytime we step out The men them outside, we no dey house (dey house)...
Ninho - "Bad" Too bad, yeah Too bad, yeah Ça, c'est un bolide de course, Monsieur Too bad, yeah Too bad, yeah J'fais l'tour du monde pour investir et j'ai toujours mon jou'-jou' avec moi J'ai pris la pochette...