"Oyoyo" lyrics

B.O.C Madaki & ODUMODUBLVCK Lyrics

"Oyoyo"
(feat. CH1DZ)

Ji mana, ku tsaya guys!
Ya kamata a zo a dan yi nazari, a dan tattauna tare ai
Ko ya ne?
Ka gane ai

When they start to shoot
Dem say na goalazo
Plane don crash my sosoliso
Young young souls
Buried in the rubble
Small small pikin
They were caught up in the jungle
When we start dey come
Dem say na daddy oyoyo
Saviors of the kingdom
We dey tackle ojoroo
Young young men
Carry koboko

Iriwariwo

When they start to shoot
Dem say na goalazo
Plane don crash my sosoliso
Young young souls
Buried in the rubble
Small small pikin
They were caught up in the jungle
When we start dey come
Dem say na daddy oyoyo
Saviors of the kingdom
We dey tackle ojoroo
Young young men
Carry koboko

Put a full pot on fire
I'm stirring up controversy
Pour shayo on top cota
We're mourning them with Hennessy
Abobi no dey look me
E go turn to movie
Artillery full for ground like I sabi Dasuki
But your cabinet is bloody
Violence is funded
They carry gun go peacefully protest
Silence a few hundred
But they can never stop us
Giving dem I'm generous
And none of dem fit check me
Because my tactics are treacherous
If you gauge my man dem
You go know sey dem rebellious
Everything don cast
Blame Desmond Elliot
I'm steady fighting for progression
Steady fighting in the comment section
Abobi no dey raise your voice
No dey para
When Israeli soldiers dey masa people for Gaza
What you see is what you get
And what you don't know will probably kill you
Forget

When they start to shoot
Dem say na goalazo
Plane don crash
My sosoliso
Young young souls
Buried in the rubble
Small small pikin
They were caught up in the jungle
When we start dey come
Dem say na daddy oyoyo
Saviors of the kingdom
We dey tackle ojoroo
Young young men
Carry koboko

Iriwariwo

Muryan nakasassu ya faso
Jama'a na ta mun maraba
Don sun ja sun yi gum,
Ana ta guma musu azaba
Na je kasuwa
Kawai sai na ji
Wai mudun shinkafa
Naira dari tara
Doya ya fi dubu daya
Farashin petur na ta fadi
A kasuwar duniya
Amma a gidajen man kasar mu
Na ta kara tsada
Mutane na kwana ba barci
Har asuba tun jiya
Sun zamo yan gudun hijra
Don tserewa yan ta'adda
Jiya nawa aka sace, y
Au nawa aka kashe
Taltalin arzikin kasan namu
Nawa su ka rage
Mugayen sarakuna
But muna ta ran su ya dade
Shin ya kamata
Mu dau mataki ne
Ko mu dake

Concept


You May Also Like
Fireboy DML - "Sofri" Oh girl I want to tell you something This one na spiritual something Cause I dey feel am for my body I dey feel am for my body gan Shey we go dey till the morning? No need to tell me that you love...
Blanco - "Brilliant Mind" (Ayy, B) Yo Disorientated and should've just rested Called your phone when I should've just texted B-b-block down, should've just Tetris Retail therapy, should've invested Diamonds dance, they...
Crayon - "Good Day" Santa Monica 7:30, inna jacuzzi with you Tete karira, I've been waiting to show you my feelings in full And if I busy, e fit cause fight Na every man, with him kryptonite I want to faaji and feel...
Ajebo Hustlers & Fave - In Love - "In Love" What if e be you Wey I fit die for E be you Wey make I form dialogue E be you I thought I was shy but Since I fell in love I dey talk die now E be you Wey I fit die for E be you Wey make I ask my...
DaVido - "AWAY" Shekpe Away o, I'm on my way Lati jaye o Tune in to the king of sound and blues I know they want to see me fall, hmm But I dey stand fit, stand no dey fall o, hmm Wan pe mi omo baba olowo, hmm If...