"ISAKABA MAN" lyrics
ODUMODUBLVCK & Rondodasosa Lyrics
"ISAKABA MAN"
Yeah
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Kala, yeah
C'mon
Came into the city with my goons
Killing any show
I dey see the person wey dey talk say me I no go ball
Right now dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Glory be to God o)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no
Bad man, shut down
Now we came with the ginger
Anybody wey go talk say me I no go blow, you be bastard
I go burst one bottle for your head, then I cover am with plaster
If you like carry dada for your head, Isakaba man e go burst am
E go burst, one shot, ah-ah
No be say I'm used to the pain
Promoter or rapper, I go chop you remain
Remain for the guys wey you piss for their name (Swear)
Enemies [?]
Patapata, patapata
All I hear is nonsense, odumodu get sense
[?]
Katakata, katakata
Catch your body in the morning, bullet is in your brain, I no need your consent
I don't wanna carry anybody to the cemetery, I wanna do it here
I go dig ten feet down to the buttom, so the body no go smell
I don't wanna carry anybody to the cemetery, I wanna do it here
I go dig ten feet down to the buttom, so the body no go smell
Came into the city with my goons
Killing any show
I dey see the person wey talk say me I no go ball (Ball)
Right now, dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Walahi, walahi)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no
Bad man, shut down (Yeah)
Non c'è religione dentro queste case ALER
Ma prima che ti sparano ti fanno dire: "Amen" (Amen)
Quelli che ti odiano vengono al funerale
E quelli che ti amano sono a casa a pregare
Vestito di nero dentro al block, Black Panter
Voglio un milli dopo un milli come Carter (Milli)
Fumo come un rasta, faccio saltare l'allarme (Uh)
Ti uccidono con uno smoking nero elegante (Pah, pah)
I'm a real bastard, real trapper
Real Italian eat pasta
[?] money land, touchdown (Touchdown)
Money on your head, calm down
Horse power, Ferrari, yeah, yeah
I don't see nobody, nobody, eh
Stripper nigeriana si fa chiamare "Molly"
Shooter nigeriani con molteplici body, ah
Came into the city with my goons (Ah, oh no)
Killing any show
I dey see the person wey talk say me I no go ball
Right now, dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Walahi, walahi)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no (Walahi)
Bad man, shut down
Now we came with the ginger
Anybody wey go talk say me I no go blow, you be bastard
I go burst one bottle for your head, then I cover am with plaster
If you like carry dada for your head, Isakaba man e go burst am ([?], eye to eye)
E go burst
One shot and I swear to God, e enter
Ah, ah
Isakaba man
Isakaba, Isakaba man
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
album:
"THE MACHINE IS COMING" (2025)
You May Also Like
LeoStayTrill - "Ya Get Dat" Like, see it? Ya get that?
Bust down wig on her head, back
Don't care where the ex at
Come through, link me as the get back
See it? Ya get that?
She loves star boy and she meant that
Being this fly...
Sayf & Rhove - "PACHAMAMA" (Laboo
Mad in un'ora accende il fuoco nella province
Mandala, Dibla
Yo, Jiz
1-9, ah)
Non parlo a nessuno come un pappagallo in gabbia
Centoventicinque per le strade, via col vento
Cuffiette col...
Bella Shmurda - "Verily" Verily Verily Verily Verily
Very Very Verily Verily Verily
Verily Verily Verily Verily
Very Very Verily Verily Verily
Verily, oh girl I say to thee
I'm tryna focus on reality
But you stuck inside my...
Jamil - "Sport" Yeh, yeh
Yeh, yeh
Ho un fratello che è albanese, un altro frate' marocchino (Khoya)
Primi pacchi da bambino col mio socio tunisino
Sta passando il tempo, stiamo diventando grandi (Grandi)
Sto...
Gyakie - "Sor Mi Mu" FLIP THE MUSIC
Eyyyy na na na na
Ow ya ya ya
Yɛdɔ na akyekyere me
Odo yewu fa me
I never think say me den you go dey I swear walayi
Odo nsuo aka ma no ama ma'fali
Ei me this? I am falling
Sor mi mu...