"KYLIAN" lyrics
"KYLIAN"
Decs, Motha fu--?
Show me love, gimme all
My in-laws, none of dem been dey treat me like Kylian, Ooh
In my home I was called "Lazy one, Vagabond"
He cannot become a pillar like Kylian
A killer like Kylian
A pillar like Kylian
Show me love, gimme all
My in-laws, none of dem been dey treat me like Kylian
In my home I was called "Lazy one, Vagabond"
He cannot become a killer like Kyliann (Kala)
A killer like Kylian (yea)
A pillar like Kylian
From my ear I dey wear hoops
Na my babe own, I no dey shame
I dey wear two, full close
Silver and gold on a scale of 10, she dey pull through
Nothing like you boo
ODUMODU, how could you?
Take her on trips to Cancún
Bangladesh or Cameroon?
Baby you can choose
My lady you can chew
Chop like you can fool, enough is not for you
I like it overdo
The other time for your hood, na your mama banga wey I consume (Consume)
Make e no be like say I be ingrate
Make e no be like say I don crase
Mummy, why you go gimme two plate?
You dey baby me, which way?
You dey monitor me, sick bay
Meanwhile my neighbors are peeping, backbiting
No follow dem do that kind thing
I am passed out how I feel
Na my resistance fuel my P
Show me love, gimme all
My in-laws, none of dem been dey treat me like Kylian, Ooh
In my home I was called "Lazy one, Vagabond"
He cannot become a piler like Kylian
A killer like Kylian
A pillar like Kylian
Show me love, gimme all
My in-laws, none of dem been dey treat me like Kylian
In my home I was called "Lazy one, "Vagabond"
He cannot become a killer like Kylian (Kala)
A killer like Kylian (yea)
A pillar like Kylian
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
album:
"THE MACHINE IS COMING" (2025)
You May Also Like
Zlatan - "Get Better" Sometimes when e no dey
Shebi na you I dey call when e no dey
For dying minute you go show face
Oro yi wa fologbon fun oloye
O mon olowo lo n gbayi lode
Make LuckyUdu no go whyne me for old age...
Llona - "Billion Paper" This thing got a hold on me
Sometimes I get tired of this whole journey
Sometimes I carry phone make I text person
But my pride and ego got the best of me (For they say)
Darkness is the only road
I...
Black Sherif - "Sacrifice" Problem dey ah, better call Jesus
I'm only a big man no dey bawl on me
I watched your face
I seen the hope and it dawned on me
Everything coulda been lovely
But I'm just another guy, just another...
Falz - "Round Of Applause" Yeah
Ah
Fun mi ni round of applause yen
Seen this before when
Swag and couture, mahn
Sign of the cross, ehn
Tuzi play the beat, load that in Logic
Emi ma ma floss till I land in my coffin
Igbawo lo...
Runtown - "Do Me" Ọmọge mẹta
Money mega
It's a habit, it's a lifestyle
My baby dey outside, we dey jam
My baby dey outside, we dey jam
Jiggy jiggy, biza biza
It's a habit, it's a lifestyle
My baby dey outside, we dey...