"Holiday" lyrics
"Holiday"
Another banger!
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of Benin
I drop Rema EP
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili - abili - ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Straight out of Benin
I drop Rema EP
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey
Writer(s): Divine Ikubor, Marcel Akunwata
- AZLyrics
- R
- Rema Lyrics
album:
"Rave & Roses" (2022)
You May Also Like
KiDi - "Habibi" Babe sit on my face
Give me no space o
Baby your taste
Babe sit on my face
Give me no space o
Sugar daddy
Baby your taste
I may be young
But I'm ready
So come give me the punani
You put a spell on...
Ozuna & Tokischa - "Somos Iguales" Big up all ghetto youth who nah rich and switch
Nadie está triste, cero amargura (Amargura)
Se viste apreta'o, sabe que está dura (Está dura)
Tú quiere' duro, tú quiere' tortura
Vamo' a ver si e'...
Burna Boy - "B. D'OR" Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey outside, I dey outside
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be...
Tiwa Savage - "Koroba" I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am...
Cheque - "Dangerous" Winter
Oh, mi cold, I'ma need ya
You got my number, you can call me like whenever
Put your eyes on me, this your body give me ginger
Don't go far from me
Oh I know you dangerous
I know you bad for...