"Jo" lyrics

"Jo"

Another banger

Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmm, Omotola you dey boost my dada
Woah-woah-woah-woah
I like it when you dey call me dada
Woah-woah-woah-woah
Other girls they dey bu bu ga ga
Woah-woah-woah-woah
Only you be my baby pana
Woah-woah-woah

Where you dey o
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby wetin your friends don talk
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby na you I choose
Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar o hmm
Come baby Juma gimme sugar o ginger
You dey pull my trigger

Jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmm, no mind them all of them they go deceive you o
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o
Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o
(Tell me why you con dey vex for me o)
Baby no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex I go give you muah
I go give you Mmm hmm Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)

Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmmm Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hm Obianuju
Hm this love is true
You dey make me do like fool


Writer(s): Dylan Gordon Graham, Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter, Kenny Siala, Yoga Flame
album: "Rave & Roses" (2022)
Rema - Rave & Roses album cover
Holiday
(Ultra Edition Bonus Track)
Charm
(Ultra Edition Bonus Track)
Reason You
(Ultra Edition Bonus Track)
Dunno Me (Freestyle)
(Ultra Edition Bonus Track)
HOV
(Ultra Edition Bonus Track)
Calm Down (Remix)
(Ultra Edition Bonus Track)
You May Also Like
Fireboy DML - "Scatter" Tell me are you ready, oh! (Ridimacoolayo!) Party scatter... As they start am People yapa They start to dancia But as I enter Omo the party scatter Party scatter The party scatter, the party...
Midas The Jagaban - "Come We Bill Ehh" Midas touch I got the rightest touch Midas touch Come we bill ehh (Come we bill ehh) Come we bill ehh (Come we bill ehh) Come we bill ehh (Come we bill ehh) She want to bill ehh (She want to bill...
Darkoo & One Acen - "Gangsta" I beg you babe-I beg you babe I beg you baby kick it to the left now If you wanna eat it no pressure I only do Range, no Tesla Balmain drippin, umbrella I'm tryna love you like a gangsta Baby would...
Buju - "Lenu (Remix)" Mo ni o ta lenu O por lenu O dun lenu Tell me what I cannot do Tell me what I cannot do Mo ni o ta lenu O por lenu O dun lenu Tell me what I cannot do Tell me what I cannot do Mo ni o ta lenu O...
NSG - "Ourself" The shit them man do for the attention All your dream girls in my mention I hit raw with no protection I didn't ask you for no direction How can you give me advice You ain't seen six figures If I...