"ACCRA" lyrics
"ACCRA"
Nna am3 f3 tumo nkrakra light soup
Ato line k3 lala iTunes
Daa 42 percent ei why boose
Mm3n3 Numor nine ya nor eii, Kaaju
Kumor eshoe tumo sankpana white shoe
Say dem ban me for awards by who
Dem no see my type come before brand new
Adey see dem like hammattan dry food
I sey dem only get de fame by chance
Newtown Nima we dey high star
Tell Cashier for Nima say ago buy Car for am
For de things he do for SM
Nna am3 tumo lactogen baby
Kumoji k3 baakomi nk3 daabi
Nautyboy ka stopu play beat
Another thing for de fans en3 l3 hit
Nk3 nna am3 f33 tumo lactogen baby
Kumoji k3 baakomi nk3 daabi
Nautyboy ka stopu play beat
Another thing for de fans en3 l3 hit
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra we go take you go school
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra dey go take you go school
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra we go take you go school
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra dey go take you go school
Our brain dey pain we more than AI
Indomie 10 cedis for break time
Tip toll lane we dey for day time
If you see me enter cawulane play time
UTC me and Vanisher won timing
You no go fi go kwashey pusha wo maame
Terms we dey use for here won rhyming
If i collect am komot for here me se dwaane
Y3 y3 adaka adaka
If you no wan understand yaa bi opapa
This street you for really really get capa
Otherwise dem go treat you like azar
Dem go show you colour white but ebi green
You want dwarf or you want Alladin
You go chop for here or you go take go
Dem take do my friend Prince Tagoe
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra we go take you go school
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra dey go take you go school
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra we go take you go school
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra dey go take you go school
Nna am3 tumo lactogen baby
Kumoji k3 baakomi nk3 daabi
Nautyboy ka stopu play beat
Another thing for de fans en3 l3 hit
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra we go take you go school
If you no know Accra-Accra
Dem go show you iPhone
2 minutes ego turn to keysoap bar bar
For Accra dey go take you go school
- AZLyrics
- S
- Shatta Wale Lyrics
You May Also Like
Black Sherif - "Shut Up" If I wanna be something of course imma be it
Win win there's no competition
We not play with the souls that silly
One man no fi do am finish
Mama said it takes a village
So my boy dem locked in with...
Young Jonn - "Bucket List" Number one on my bucket list
I see me and you for the family tree
Who is in the garden?, ọmọ
Can I come and see you?, ọmọ (Wha dem a say?)
I know you dey vex sometimes 'cause I don't keep to timing,...
Lasmid - "Puul" Charger
When I'm high make you no de disappear
Me I getti Dawta for your there
Girlie make you no de runaway
I wan bend you like you want sit for chair
Give you my fingers if you care
We no be...
T.I BLAZE & Skiibii - "Kilo" Uhan uhuannn nn
Niphkeys
Uhhhhhhhh
I'm not a fool I dey meditate anytime you see me silent (you see me silent)
My ears are blocked if e no be money matter I no fit ear them (I no fit ear them) uh...