"NO SIZE" lyrics
"NO SIZE"
All the things you dey say me I hear am but no yawa
My God go judge you wait for karma
This boy u dey see no be mumu no be maka
If you test my anger we dey go paga
Chale forget the fears me I taya for here ano watch no man o
If you connect for here ago connect for der you no know my Mawu
I dey believe in God I dey believe my sword so I fight my fight o
Plenty things I talk wey come through
No Size
I get eagle eyes
Darkness no fe run light
Make dem come we go bomb o
I say no size
I get eagle eyes
Darkness no fe run light
Make dem come we go bomb o
They no fe release your life no be tempo
Yeah they go feel say ano be gentle
Face to face they go see me and faint o
Race they no fe run 90
Me I kickstart o kickstart o
Like tunte i kpo kpa kpo
Ku m) am3 dw3 m) f33 tu m) kako
Shatta Wale my thing pap o
Ku m) Man tin up mountain montana
K3 am3 k3 hwi3 hyi w) ba ts) am3 powder
No see me like I be your brother
Do me things ago do you madder
Man a Ghana
Me a stunner
No be today man garner
W)n ye bar f33 nk3 w) gba da
Come and face me oba na
No Size
I get eagle eyes
Darkness no fe run light
Make dem come we go bomb o
I say no size
I get eagle eyes
Darkness no fe run light
Make dem come we go bomb o
No Size
I get eagle eyes
Darkness no fe run light
Make dem come we go bomb o
I say no size
I get eagle eyes
Darkness no fe run light
Make dem come we go bomb o
Pah Pah Pah Pah
No size
I get eagle eyes
Make dem come
No size
I get eagle eyes
Darkness no fe run light
Make dem come we go come
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Kester Ashong
- AZLyrics
- S
- Shatta Wale Lyrics
You May Also Like
Phyno - "It's Nothing" It's Major bangs
Spoilt man. Igbagba mpa, icho igba oso ngu a
Kam gbuchalagi osiso... kam tuo gi bomb
Ezege wi wo wi osiso... idirozinma daddy
Run me up my money
Street no na hurry
Boys Bucha...
Stonebwoy - "Ever Lasting" Ah, ah, ah
MOG ahhaa, MOG
I get the fine fine ting
Me I gettie fine fine ting
Ma baby fine fine ting
I tell this wan be fine fine
Every woman is a Superwoman
Every woman is a Champion
We no be...
Lasmid - "Running" Charger
All I do
Is to keep it real and cool
What I cannot do
I no go do
Myself like I go fi do am
No I won't
Person who
You de do am good
Go fit to kill you
All I know is we for dey g o
We for dey...
Fave - "No Games" Mam baby
Mam baby
I am calling to see you
Sunday-day
Sunday-day
'Til Monday
One week, I stay, stay, stay at your place locked in
The door says, "Don't disturb"
Lovers indoors
Can't you see I'm fine?...
Ruger & Bnxn - "Calculate Love" I no understand all the mathematics, but I understand you
And I no send all the jangbanjantis, there is nothing I can do
And I have heard many things about you, you're making me doubtful
Are you...