"RICHEST MAN IN BABYLON" lyrics
"RICHEST MAN IN BABYLON"
Pah Pah Pah Pah
1don
Nawtiboi
As my mind dey burn like lava
Adey on my way to de Khaba
Adey Bolga
See me adey reason
Yeah ano dey watch nobody DP
Only my computer we no watch tv
Yeah ano go make hunger kill me
K3 ona me millionaire more reasons
Star no be everybody dey see me
Solash k3 Salty k3 am3 shii me
5 months wo shele ko yaa bi bingi
See me adey do things weh ebi my business
Yeah you no see de system killing us
What be our own dem never giving us
But we no dey watch dema silliness
See dem dey watch we spend our millions
At de end of de day they dey call we criminals
Adabraka boy nobody go fi bully us
I want to be like SLG my godfather
Richest man in Babylon
We no dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Richest man in Babylon
We no dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Kumor 12 oclock we only wake up for de paper
Like spiritualist we dey conjure Jehovah
We go end well nothing here go be fatal
Atadeke won driving k3 ya Keta
Ano be anybody pikin
Don't give me pampers
Highly inflammable
Careful of my tankers
We taking out of de dark better thank us
Shatta Movement you no see full of shattas
On33 ojo fue kumo l3 alanta
From wi de ghetto youth wan de answer
These days money be big matter
Who go teach we to go for de fat one
Come make everybody gather round
Juwaid teach me so I get de plan
We for unite oo hand in hand
Dem for dey mention your name in Bank
Richest man in Babylon
We no dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Richest man in Babylon
We no dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Adey Bolga
See me adey reason
Yeah ano dey watch nobody DP
Only my computer we no watch tv
Yeah ano go make hunger kill me
K3 ona me millionaire more reasons
Star no be everybody dey see me
Solash k3 Salty k3 am3 shii me
5 months wo shele ko yaa bi bingi
See me adey do things weh ebi my business
Yeah you no see de system killing us
What be our own dem never giving us
But we no dey watch dema silliness
See dem dey watch we spend our millions
At de end of de day they dey call we criminals
Adabraka boy nobody go fi bully us
I want to be like SLG my godfather
Richest man in Babylon
We no dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Richest man in Babylon
We no dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
- AZLyrics
- S
- Shatta Wale Lyrics
You May Also Like
Timaya - "Whinin Criminal" Legga
Chulo
Killa
J Blaze
Unnu ge bumadu le
Girl a whinin Criminal
Bumadu le
Your waistline no normal
Bumadu le
Girl your waistline sick
Unnu ge bumadu le
Bump around and pick
Unnu ge bumadu le...
MohBad - "Backside" Imole
Nkan to gbe seyin por gan
Jesu lo le gbawa
Jeka lo se ninu iyara
Nkan to gbe seyin o bad o
Oshamo pe mi Mohbad o
Jeka joma collabo
Awon guys mi tin kanra
Coco mati bawa
We wan dey go our...
Simi - "Logba Logba" Omo Charlie
Can you see me
Can you see me now
I say baby don't go
If you leave me mo rogo
I no plan to go solo lo lo lo
Na you be my motto, I carry your logo
Me no give you zobo ohhh
Do me like...
King Promise - "9:45" I, really wanna tell you how my day went
But I no fit reach your line
It's 9:45
You no fit tell me say you still dey work
It's been a long time and I had to but I no dey talk my mind
Ati mani so wai...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me
I wanna take a picture
So this could last longer for me (Longer for me)
Yeah, take my secrets
Guard them like precious money (Precious money)
I never want to hear you...