"Live- Style" lyrics

"Live- Style"

Scarlet sounds

Eh ah
Hmm ah
Eh ah

Live style, class
Green light is pass
We just pray, we don't ask
Now they say we do jazz
Communicate and bounce
Information dey pass
Infrastructure dey house
Legga

You like that, lifestyle class
There's no love for a man when the money no dey
Ogbeni bounce
Oh ah

She like that live style, class
There's no love for a man when the money no dey eh eh
Bounce

For this life, nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can weigh me down
If you pickpocket you be ajibole
For this life, nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole

Cause lifestyle, class
Green light is pass
We just pray, we don't ask
Now dem say we do jazz
Communicate and bounce (Fun e ni)
Information dey pass
Infrastructure dey house (Nitori)
Hear me now

No time for omo ti o fine
No kind of pressure dey my mind
I just live by wetin God design
I no get time
Me I wanna party
Call your friends dem make dem call Sade
For my Penthouse, make all of us party
I no get time, wetin dey my mind
I leave them behind
That's why I left Ikate

You like that lifestyle, class
There's no love for a man when the money no dey
Ogbeni bounce
Oh ah
She like that lifestyle, class
There's no love for a man when the money no dey eh eh
Bounce

For this life, nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can weigh me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
This life nothing can weigh me down
If you pickpocket you be ajibole


Writer(s): Inetimi Odon, Alexander Edmund
You May Also Like
Olakira - "Polongo" Boom shaka (shaka) Body hotter than fire Nkan t'ogbe s'eyin, my desire (desire) Sister Fatima (Fatima no-no, yeah) Je ka lo faaji na (faaji na) Oh baby (baby), anythin' you want oh, I'ma gift to you...
Lasmid - "Atele" (Charger) (Craaaaze) (Na na na...) Be my bebe I do want ya Be my baby e I do want ya Be my mother ei Yeah Oh baby I don't wanna be a womanizer please Don't you turn me down, I wanna be the gee You...
T.I BLAZE & Skiibii - "Kilo" Uhan uhuannn nn Niphkeys Uhhhhhhhh I'm not a fool I dey meditate anytime you see me silent (you see me silent) My ears are blocked if e no be money matter I no fit ear them (I no fit ear them) uh...
Magixx - "Maria" My girl, sey me I never see your kind E be for your lov girl I be waiting And I no lie, you sweet like Tuwo shinkafa oo Mami mi adore your captivating You carry face and character You too fine your...
Sarz & WurlD - "EGO" Really So many times that they miss you I know I don't call when I want to Now you got way bigger issues You running around like you single Slow down only you do ginger the whole town Slow it...