"Pay Back" lyrics
"Pay Back"
Back then when we broke Gad damn
We don't have to pay back
Back then when life bin dey show me pepper
We don't have to pay back
I bought all the places wey dey tell me no
I fuck all the ladies wey dey tell me no
Back inna the days, they say we no go blow
We no only blow, now we don explode
Now my guys now chop chicken and chips
Back then we know, na plantain and beans
Everybody know as e dey go
No be say Papi Chulo wanna show
Back then when we broke Gad damn
we don't have to pay back
Back then when life bin dey show me pepper
We don't have to pay back
Me I'm a freeman now like Nelson Mandela
When me come around the girls dem admire
Dem know say the boy can't expire
Ta ta ta ta, ta ta ta ta ta ta
Tell them now, it's payback
Tell them now
Tell them now, it's payback
Tell them now
Tell them now, it's payback
Tell them now
Tell them now, it's payback
Tell them now
Back then when we broke Gad damn
We don't have to pay back
Back then when life bin dey show me pepper
We don't have to pay back
I bought all the places wey dey tell me no
I fuck all the ladies wey dey tell me no
Back inna the days, they say we no go blow
We no only blow, now we don explode
Now my guys now chop chicken and chips
Back then we know, na plantain and beans
Everybody know as e dey go
No be say Papi Chulo wanna show
- AZLyrics
- T
- Timaya Lyrics
album:
"GLADIATOR" (2024)
You May Also Like
SPINALL & Adekunle Gold - "CLOUD 9" DJ Spinall
AG Baby
I put a rollie on your dash
Only do it cause you're worth it
Got me spending all my cash
Make it rain like your birthday
Baby mi jor je ka dele
Soro soke je kin de be
Skin to...
Lasmid - "Running" Charger
All I do
Is to keep it real and cool
What I cannot do
I no go do
Myself like I go fi do am
No I won't
Person who
You de do am good
Go fit to kill you
All I know is we for dey g o
We for dey...
Fave - "N.B.U" If I fly away and go hunting
Will you come with?
If my head is too big to carry
Will you hold me?
If I fly away and go hunting
Will you come with?
If my head is too big to carry
Will you hold me?...
Crayon - "Gock Am" Wawawa eh eh
Crayon o Blowtime ya ya eh
Say phone ring o ring o
Who Dey call na Nneka
With her sister they wanna say hi
Say tell me what re you doing tonight o
Say she go like to link up
Smoke...
Black Sherif - "Oh Paradise" Blacko Nie (Aane)
What you do me you no try
You told me baby we outside
Afei de3n nti na wob3y3 me saa
Sore na ka biibi kyer3 me wae
3nn3 nyinaa me I dey online
Waiting for your text so I no fit...