"Commona" lyrics
Tiwa Savage, Olamide & Mystro Lyrics
"Commona"
(from "Water & Garri" soundtrack)
Oobah!
I'm just a commona
I'm just a commona
If you no pick, you go miss the job
Person wey load money don dey call
Me I no swag I no get kpa
I'm a commona, commona
If you chop slap you go take Panadol
For the matter them go like to rojọ, mi o rojọ
Aro
Mmm, mi o rojọ
I'm just a commona
Ki lo sọ, ki lo gbọ?
To ba ṣẹlẹ awo lọ
Ta lo ni motor to lọ post?
If owner catch you, you go know
Wọn ni ko ma farawe farawe farawe
You want to jaye like boys from Malay' ko wọle
But wetin I know ooo
I'm just a commona
Them say na you be benefactor (ahh han ah)
Life changer (ahh han ah)
Big spender (ahh han ah)
Ehh
Ọwọ epo ni wọn n bani la
Mhmm (Ahh han ah)
Nobody wan know
Mm-mmm (Ahh han ah)
You say wetin
But wetin I know ahh han ah
I'm just a commona
Ehn, my people come make I play you the cassette o
Your life dey your hand like a handset o
But he no get manual like math set o
I'm just a commona
You no fit fight am for long even if you get black belt o
People wey want to use you, you must get o
When your life yori yori like Bracket o
I'm just a commona
Ebelebe sọkutu wọwọ
O kala mọ ọn, o fi si kọrọ
You like to spend all your money for biggie bam bam
Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom
Leave am for am
Nobody holy, no, nobody o
No dey do like assistant Holy Ghost
No dey do like you hate enjoyment
You like enjoyment and you want to join them ah
Me I follow am for one koro for adugbo
Them yapa them ṣayo dem fagbo
No dey look o, no dey look o, no dey look o
No dey look o like you no know you be ogbologbo
Ọgọrọ, jọ
Omugọ, jọ
Sir Ugo, jọ
Ase ọmọ, jọ
Ote ọmọ, jọ
Omugọ ọmọ, jọ
But wetin I know I'm just a commona o
Commona commona commona ooo
I'm just a commona
Just a commona commona commona ooo
I'm just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeeee
Commona commona commona ooo
I'm just a commona
Just a commona commona commona ooo
I'm just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeeeeah
- AZLyrics
- T
- Tiwa Savage Lyrics
soundtrack:
"Water & Garri" (2024)
Eastside Intro
You May Also Like
Adekunle Gold & Zinoleesky - "Party No Dey Stop" I'll be stable, be stable, be stable
I know that I feel it
You know that I need it
I know that, I know that
We made it, we made it
I know that (it's Kel P vibes)
I know that, you know it
I'm not...
Black Sherif - "45" JAE5
Fortified (Fuego)
My nigga this shit divine
I said it, I did it
No lie
Everything checked no decline
Nobody fit tell me how this shit goes
If I fail, I needed that I'll come back stronger
I...
Magixx - "Colors (My Baby)" She got the prettiest face and the prettiest smile
Many men Dey watch when she Dey walk pass
She fit get curry but she no get time
She wanna live fast and she dey chop lifeAnd she don't wanna fall in...
Young Jonn - "Xtra Cool" Jiggy
No, uh-no
(Bang)
Oh no-no, no-no-no
(Banga)
Uloma, I dey on my ten toe
And I don tell you tire, make we dey like Xtra Cool
Oh, can we go back to the time when this loving sese bèrè?
You know I...
Wande Coal - "Come My Way" I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come...