"E Go Be" lyrics

Victony & Don Jazzy Lyrics

"E Go Be"

Be there!
Ayeeee!
Be there!
Be there!

Hmmm!
Stubborn!
Stubborn oh!
Stubborn!

E go be
E go be
E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
Yeah!

I no like oh wetin me I no like
Before you see water comot for my eyes
You go find me for where I go hide
Nobody dey when I dey roll semovita
Somadina
When I dey chop breakfast for lunch and dinner
Oh my nigga dis one no be Tom and Jerry oh
See my life na real movie
Eh bae no dey ring my cell oh
You know say I dey travel distance
You see the life I live
Sometimes I fit no believe
But I swear e sure for me oh
Cause I know say wetin go be
Go be

E go be
E go be
E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be

Don Jazzy!
Wetin go be
I work hard, e dey show on believe
Na my para dey make way for me
Sufferhead no dey show for receipt
No get receipt ah yeah
Can't retire my heart dey for street
No be power my God no dey sleep
I'm idan and it's only legit
Only legit ah yeah

Last card, check up enyan joker
Counter the set up from your broke ass
From steady, leg work mo ti gbo card
Lasgidi touchdown Minnesota
Make I proceed chasing my dreams
If I no grind I no go see as e go be
Make a sow seed till I succeed
If I succeed I go chop life like a Jay-Z

E go be
E go be
E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
Aye!

[?]

E go be
E go be
E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
Aye!


Writer(s): Sebastian Alfredo Lopez, McCullough Reid Sutphin, Michael Ajereh, Alejandro Villacorta, Victor Ebuka Anthony
You May Also Like
Rotimi - "Fiction" Yeah Brr Baby, baby, yeah Yeah I'd walk a hundred thousand miles for you Sail across the world for you Holdin' on 'til I tell you, yeah I like the price, the price is high for you The reason I'm in...
Chris Brown - "Sensational" Girl, you so beautiful when you move Holy ghost, holy, oh Holy ghost, holy, oh One time, I dey with girlie (Uh-huh) When you move, when you move (Yes) Me na wanna help her, me na wanna help her (Ah)...
Beyonce, Shatta Wale & Major Lazer - "Already" Long live the king, you a king, you know it King already, already, you know it Top everything, everything, you know it King already, already, you know it Mind, body, soul, got a king body Body gon'...
Tiwa Savage - "MEGA MONEY MEGA" A million dey A million want to enter me Dem 2face alawoyi e Fun wọn ni vibe, they can never hate Small thing, small thing for my matter They gang up for my matter Wọn le mi, wọn le ba Wọn le mi ti...
Ayo Maff - "Igbalode" I know we get bills to pay Adulthood o kin Shey suwe To be jeya lomode Odagba ko to jebayo Dem go stress you mentally Different twin different timing The same dream different prices You go learn you...