"Gangsta Cry" lyrics

"Gangsta Cry"

Big boy no cry
Run off and hide your tears
Make I no die
Small time I disappear
(Aaaaaaaah)
Huh!
You see I no want to remember

So I ride on cause
Big boy no cry
Run off and hide your tears
Make I no die
Small time I disappear
(Aaaaaaaah)
Ay!
You see I no want to remember
(Oh no no)

Dem go swear say dem know me my brother
But dem no know the story my brother
Before stubborn drop, my heart cut
My leg dey cold my brother
Carry iron for head, I dey hoard am
Na depression dey set, I no talk am
Think say I dey in love
I still dey fuck up oh my brother

I say sorry oh, sorry, my lover
I record am for song oh, I talk am
I no say I for talk
But I dey form strong oh my brother
All the girls wey I worry no bother
Small pikin dey do me no wonder
I no hear wetin you talk
Know say I stubborn oh (Oooooh)

Big boy no cry
Run off and hide your tears
Make I no die
Small time I disappear
(Aaaaaaaah)
Huh!
You see I no want to remember

Don't know who I go trust oh my brother
Na Hoodini say make I record am
All the money I hold
Dem never know say na my music dey chop am
For my sound I invest oh my brother
Engineer, we dey pay dem for dollars
They say make I show face oh
But for inside my mind I dey suffer

Shout out [?]
To my sister we're riding forever
Uncle Shay, auntie Linda and my boys
For Osawemen oh best believers
Riding steady so I go deliver
Family on my mind oh you see am
If you see me dey run or you see me for gym
Say na unto say

Big boy no cry
Run off and hide your tears
Make I no die
Small time I disappear
(Aaaaaaaah)
Huh!
You see I no want to remember...


Writer(s): Scott H Dittrich, Benjamin McGregor Wilson, Victor Ebuka Anthony
You May Also Like
KiDi - "So Fine" Goddamn it Goddamn it, goddamn it Owww Aaah Sugar Daddy Baby over me, e over me Baby over me, e over me Baby over me, e over me Pretty woman Looking like an African Cinderella Girl, you're the one...
DARKOO - "Favourite Girl (Remix)" There's just me and this (Girl) Hand on my heart, if I be honest (Girl) She lose control when she feel horny (Girl) The patrona got me down (Yeah) You like this high life ting, my love I love being...
DaVido - "10 Kilo" Ye!!! Ọrọbọ ten kilo Say this your body make me wan go Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo Louder Ye, girl I'll be here till the sun down Swear you dey make my mind no touch ground I no say different...
Tiwa Savage - "MEGA MONEY MEGA" A million dey A million want to enter me Dem 2face alawoyi e Fun wọn ni vibe, they can never hate Small thing, small thing for my matter They gang up for my matter Wọn le mi, wọn le ba Wọn le mi ti...
Pheelz & Buju - "Finesse" And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun) Oh no And you see my lifestyle like a G's in the turbo (For sure) See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo) Oh no (Oh...