"Amen" lyrics

"Amen"

Again again I am in pain, fuck up
Swear it's all love eh!
I tell the rain to go away
Come another day, sunshine stay
And I dey find where my spark e go
Shey na because I start to spark igbo
Ouuu uu waa waa waa waa waa waa

Cos I'm running out of Amen and Hallelujah
Ah, my patience dey on a low
Running out of Amen and Hallelujah
Just say when, Lord

I no dey leave house if night e no reach
I no dey like to show my face for public
Make I no sugar-coat am, I'll be honest
Say na only me sabi where I insecure reach
Baba, so many nights wey I owe you, thank you
Yeah yeah
So many nights, so many nights wey I owe you sorry
Say I no go lie for you, big boy dey cry
Know say I go hide for you, if you ask why
Make e no be surprise for you
If you see me high on things and things
Cos I need to ease my mind
Many solution for the problem
But only Baba God know wetin I dey find
Say make we fake views for the Instagram
Say na wetin them like, oh

Amen and Hallelujah
My patience dey on a low
O wow wow wo
Amen and Hallelujah
Say when, Lord
Cos I'm running out of Amen and Hallelujah
Ah, my patience dey on a low
Running out of Amen and Hallelujah
Just say when, Lord

See my fan base they dey confirm me (Ọlọhun)
Jagbajantis they dey observe me
Online people no dey understand me
But one day dey go understand
Say ebelebe stubborn
One of one
I see many people wey go want to doubt me
Even sometimes me sef dey doubt me
But soon e go end for

Amen and Hallelujah
Ah, my patience dey on a low
Running out of Amen and Hallelujah
Say when, Lord

Cos I'm running out of–


Writer(s): Benjamin McGregor Wilson, Victor Ebuka Anthony, Onuoh David Nwachinaemere, David Ifeoluwa Oyedele
You May Also Like
DARKOO - "Favourite Girl (Remix)" There's just me and this (Girl) Hand on my heart, if I be honest (Girl) She lose control when she feel horny (Girl) The patrona got me down (Yeah) You like this high life ting, my love I love being...
Byron Messia - "Talibans" Yeah North Side Halash, skillish, skallash Ztekk Da-da-da-da Da-da-da-da Da-da-da-ya Yow Kellz Say you bad from which part? Tell a pussy we no run lip dawg Like Chinese wall so the clip tall Shub it...
Llona - "Gangsta Love Letter" I don't trust no person Godly blessing Don't know for you but mine is certain, I'm up to something (oh oh) I don't hurt nobody But God forbid If I commit You know my padi I'm up to something It's...
Adekunle Gold & ODUMODUBLVCK - "Wrong Person" What do they say about me Too much gossiping but they saying nothing Why why I don't take it lightly I just keep the focus on the mouth that I feed Olopa kuro ki nkoja Me I no wan fight but don't...
Metro Boomin - "Around Me" (Metro!) Don't know you on She sitting here for hours, ain't been tellin' nothin' It was all cool and it was just for fun (If Young Metro don't trust you, I'm gon' shoot you) Too much shit on your...