"Everyday" lyrics
"Everyday"
I am grateful
To be have been loved
And to be loved now
And to be able to love
Because that liberates, love liberates
It doesn't just hold, that's ego
Love liberates
Hmm, hmm
Na, na, na, eh-na, na, na, na
Eh, na, na, na
Every day, I say every day
I know struggle dey
Yeah, my brother, we dey pray too
Every day, I say every day
Problem no dey finish
But my brother, we dey play, yo
Hmm, mogbe, oh
Rotate this kind low waist
Wey dey make me grab my J and Moet
And I wan do the things wey I go forget
And when I'm down, when I feel like no way, oh
And when I feel like everything ko pe, oh
I be gee, I be one man mopol
But I still dey for my brothers 'til we throwaway, oh
Say tonight I need ileke to gba na
Omo pelu ileke to sha na
Make we run am bumper to bumper na
For the life I dey live, I need your love
(Yebo)
Make dem no try now
Baby, come through body to gba na
For the life on the road is rough and tough
Take a shot, make we burn am all night long, yeah
Never say things I don't know, know
If I think things I fit jogodo
So I just dey on the low, low, low
As long as say bar dey for shokoto
Every day, I say every day
I know struggle dey
Yeah, my brother, we dey pray too
Every day, I say every day
Problem no dey finish
But my brother, we dey play, yo
If you dey ask me tell me who I go ask Bayi
Pass the Roman cigar, make I light see
Yeah, the life wey we live no be casino
Na the life wey we dey play na how e gats be
Na so e dey for the street, na how e gats be, oh
And the girl dem dey pray for the Mandingo
I want the black skin gal and the light skin
You know say U-N-I-T-Y
Money cause tsunami, make you dance for daddy
Things wey I get say my girl you no reach
With the life on the road, we dey go as e go
Pray we no stop, yeah, we dey on a roll
Say tonight I need ileke to gba na
Omo pelu ileke to sha na
Make we run am bumper to bumper na
For the life I dey live, I need your love
(Yebo)
Every day, I say every day
I know struggle dey
Yeah, my brother, we dey pray too
Every day, I say every day
Problem no dey finish
But my brother, we dey play, yo
Writer(s): Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Ibrahim Ayodeji Balogun, Samuel Awuku, Maya Angelou
- AZLyrics
- W
- WizKid Lyrics
album:
"More Love, Less Ego" (2022)
You May Also Like
dvsn - "If I Get Caught" Just fucking them girls, I was gon'—
I was gon' get right back
Just fucking them girls, I was gon'—
I was gon' get right back
You wouldn't want me
If you thought I never had hoes
Women like men...
Capella Grey - "GYALIS" I see her
She came with her nigga
Mm, but she gon' slide right to my side, I know
She pulled up with her friends
Then we skrrt off in the Benz, oh-oh, oh
Took her back to my crib and I regret it...
Col3trane - "Clutch" Dead a discussion go 'round and 'round like a rosary
Don't push me away when you want to be close to me
I think of all the times that you didn't wanna notice me
I'll get the roses from the corner...
Justin Bieber & BEAM - "Freedom" Big up to my brother
Blessed sons and daughters
We all lookin' for the answers
We in search of living water
Too blind to see the Messiah
Are you weary? Are you tired?
Runnin' on empty, feelin' the...
WSTRN - "Professional Love" I put my suit on so I look classier (Fashion)
Loud pack make you happier
She take any plantain, not the ackee, ah
Browning with the batty, ah (True say)
If I give you love (Only)
Professional love
If...