"Plenty Loving" lyrics

"Plenty Loving"

Send you, and you know say Big Wiz I no send you
E don dey tey I wan tell you
Many things wey dey my mind I wan tell you
Bless the day that I found you
All the things wey dey my mind I wan show you
I'm on the road on a daily
Na wetin me and you go chop I wan find you
'Cause I go love you jęję
And I go give you make you sempe oh
Hey, I go love you, baby, sempe oh
I be loving all you touch, I wan pępę oh
Shebi'wo ni mo fę fę oh
I no go use your love dey play tętę oh
And you know sisi nęnę oh
Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję

I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go

Girl, I go meet you for down down
Dem dey call me mister lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving, oh
Girl, I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving, oh

Girl, nobody wine pass you
And the ting you dey do with your waist
Girl e pass me and you (Yeah, yeah, yeah, yeah)
Girl, you dey burn pass Claro
And you type I never seen, my girl, no wayo

I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go

Girl, I go meet you for down down
Dem dey call me mister lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving, oh
Girl, I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving, oh

Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe
Wine your body, mogbe
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe
Wine your body, mogbe


Writer(s): Richard Isong, Ayodeji Ibrahim Balogun, Marco Bernardis
You May Also Like
Tems - "Vibe Out" Imma vibe out today Trouble is troubling Trouble is troubling They don't love me anyway They don't love me anyway Trouble is trouble is Trouble is troubling They don't love me anyway Don't get my...
Oxlade - "DKT" Yeah, oh no, yeah Dis kind thing, no Fi make me go crazy Kiss your body You know say you love me Tomorrow you be lowkey Trying to reach you all night But I've been unlucky I don't want you to lie...
B Young - "Justin Bieber" I love it how you style on 'em one two Love it how you shine on 'em one two We can kick back if you want to You can take your sweet time if you want to Hmm Love it how you style on em, diva you...
Blanco & NSG - "Surveillance" (The Elements) All these wrongs, I still ain't learnt my lesson Forgiveness is a sin, why I'm burning bridges Thought this money would take all my stress away, away, away, away Juj man in Ghana but...
Rotimi - "Sip Slow" Sip slow I sip slow, baby (We do it for the...) Every time I sip slow, sip slow, babe I reminisce 'bout you, babe I reminisce 'bout you, baby Every time I sip slow, sip slow, baby I reminisce 'bout...