"Chairman" lyrics

"Chairman"

T-t-t-t-turn up
[?]
Ooh

Too much money no fit kill nobody
Na the enjoyment for me, if you no get, make you join body
Ayy, as you get money, oh, dem go want to dey do paddy, mm
Paddy, paddy, if you no get, na you sabi

Ego chinolu, oh (Owonikoko)
Ego chinolu, oh (Owonikoko)
Chairman, spray the money (Egonikoko)
Make you show the money, oh (Egonikoko)

Aye (Aye)
Aye (Aye)
Aye (Aye)
Aye (Aye)
Ayo-yo (Ayo)
Ayo-yo (Ayo)
Ayo-yo (Ayo)
Ayo-yo (Ayo)

Say, when I sing the song wey dey make the boss
Dey want to spray, ayy
The jam wey dey ginger the boss
Say the jam wey dey ginger the boss, ayy
Say, make I sing the song wey dey make the boss
Dey want to spray, ayy
The jam wey dey ginger the boss
Say the jam wey dey ginger the boss, ayy

Enjoyment sarambara na hin dey for here, oh
Make we turn up, turn up, part two dey for heaven
Monkey go market see price (Wahala dey)
If you see traffic turn back (Wahala dey)

Ego chinolu, oh (Owonikoko)
Ego chinolu, oh (Owonikoko)
Chairman, spray the money (Egonikoko)
Make you show the money, oh (Egonikoko)

Aye (Aye)
Aye (Aye)
Aye (Aye)
Aye (Aye)
Ayo-yo (Ayo)
Ayo-yo (Ayo)
Ayo-yo (Ayo)
Ayo-yo (Ayo)

Say, when I sing the song wey dey make the boss
Dey want to spray, ayy
The jam wey dey ginger the boss
Say the jam wey dey ginger the boss, ayy
Say, make I sing the song wey dey make the boss
Dey want to spray, ayy
The jam wey dey ginger the boss
Say the jam wey dey ginger the boss, ayy

[?], dollar, [?], spend
[?] money, spend it, [?], bend it
Sister, bend now, [?], get this, oya
Spread, yeah, spread, yeah, spread the money, ah
Yemi Alade


You May Also Like
Aqyila - "Most Wanted" Run, run, run My lovin' gotchu on the run Mmm, 'round and 'round You wanna see this through One on one Put handcuffs on me, 911 I'm a loaded gun You know you like it too, too Sun's out, getting...
Tekno - "PuTTin" Hmmm Alhaji Tekno Classic Eh-eh PuTTin, PuTTin, PuTTin PuTTin, PuTTin, PuTTin PuTTin, PuTTin I never see ashawo (never) I never hold an ashawo She say why am I acting like a gangsta I say I no know...
Nicki Minaj - "Everybody" Mm Ain't gang if you let shit slide Ain't bad if you gotta dick ride Big guns and a lot of zip ties Said she look like me, quit lyin' (Ayy, Smallz, is that you?) Don't stop, don't stop, don't stop,...
Gyakie - "Forever (Remix)" FLIP THE MUSIC Uuuhhhhhhhh Gyakie uh huh My mind dey for you My mind deyy Na na na na na eyy ya My mind dey for you My heart beats for you Every time when I think of you I don't know... I, I, I feel...
Gyptian, Collie Buddz & Ricky Blaze - "Deh Yah" If you lookin' for a man to love you, mi deh yah Mi seh mi deh yah Oh God, mi deh yah If you want a man to show you he love, mi deh yah Fi light ya fire, with desire Why, oh why, oh why With di...