"Tomorrow" lyrics
"Tomorrow"
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Yasso
Mmmhmm
Inna my mind I am looking for the melody
Searching for the rhythm wey go totori
And in my soul I am waiting on the prophesy
I know, I know it's coming soon
I dey para
My mind don dey worry for my cheda
I no dey slow down
Mama told me I go blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
Fit to get money pass Aliko
I dance away my sorrow
I go bounce like Boy Alinco
Rain or shine, I'll be shining like a diamond
I no dey gree
From Ikeja to Miami, dem dey dance to my calypso
Oh yeah
I dey para
My mind don dey worry for my cheda
I no dey slow down
I'm a winner, I don blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Ouu, you go always dey my mind oooo
Aiiii
Mmm
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Writer(s): Hope Yasso Dennis, Yemi Eberechi Alade
- AZLyrics
- Y
- Yemi Alade Lyrics
album:
"Rebel Queen" (2024)
You May Also Like
Korede Bello - "Mungo Park" Yes, which one of you
Can tell me who discovered river Niger?
Uncle, it's Mungo Park
Can you give her a round of applause? Sir, I was thinking, I mean we were thinking
If Mungo Park discovered river...
Ice Prince - "Oleku" Woah woah woah woah woah woah woah woah (Ice Prince)
Yeah yeah yeah yeah (Ice Prince)
I-I-Ice Prince
(I'm about to explode)
(I'm about to explode)
(I'm about to explode)
Brymo
(I'm about to explode)...
DJ Spinall - "Baba" Shabalisticka
Baba, Baba, Baba, Baba
Sebi you want the banger-dickbanger? (Baba)
O gbologbo dem Baba-o (Baba)
You can never top on Spinall (Baba)
Never top on Vado (Baba)
Aye ti mo wa ko sere...
Fireboy DML - "Vibration" Le (Wicked!)
Le
Leh leh leh
Le le
Leh leh leh
Leh leh leh
Egbami
O pari oh
See wetin she carry oh
No more ini manimo
Make our body kan ra wan oh
Give it to me sharply oh
Roce pon me oh
Baila, mami...
Tekno - "Wash" Eeh... eeh
Mmm-mmm-mm-mmmm
Alhaji Te-ki-no
Eh-eeh... ah-aah
Wooh na-na "wuuh?"
Ooh... eeh
Love is what I see, when I look at you
You're my fantasy, you're my baby boo
Dancey Kerewa, Genevieve, my...