"Carry Me" lyrics
"Carry Me"
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, oh
Anywhere you go go, na where I wan go
Even if na Sokoto, I go follow you go
E get something wey you dey do when I dey for your side
E get the feeling wey me I dey feel, wey I no understand
Shebi, you rub kaya
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
Carry me go
I follow you, no question
I padi you, no mention
Wahala for who dey question my love
Carry me go
Carry me go like Uber
I no get destination
Wahala for who dey question my love
Shebi, you rub kaya
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
Wanna, wanna [?]
Wanna, wanna [?] (No be tinko-tinko)
No be tinko-tinko
- AZLyrics
- Y
- Yemi Alade Lyrics
album:
"Rebel Queen" (2024)
You May Also Like
Rema & Shallipopi - "BENIN BOYS" They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (Another banger)
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road,...
Tiwa Savage - "Koroba" I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am...
Tekno - "GO" Go! yeah
Go! yeah
Go! yeah
Another man food, is another man poison (Go!)
Monkey no fine, but Im mama like am (Go!)
Shey you wan come calculate my money? (Go!)
You want to dance or you want to shake...
Ruger - "Dior" Hmmm oloun
Badman looking good in Dior
Badman drip to da core
Sport car's parked on the right spot
Badman sleek and you know
Badman looking good in Dior
Badman drip to da core
Sport car's parked on...
Naughty Boy - "Runnin' (Lose It All)" These four lonely walls have changed the way I feel
The way I feel, I'm standing still
And nothing else matters now, you're not here
So where are you? I've been callin' you, I'm missin' you
Where...