"General Market" lyrics
"General Market"
If no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buy
Ah ah
E no geti wetin eyes go see
Wey go make am cry blood
Wetin no take your life
Go finally make you tough
If you no fit afford Kabu kabu
Nothing do danfo
Wetin matter the most nah you reach where you Dey go
Belle no be show glass
If nah garri you drink
Carry yourself like who chop turkey
No bensome
Nobody less less
If no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buy
Consistency is the key
Te gba mo ise
Life nah general market (general market)
Anybody fit pick up anytime nah general market (general market)
Life nah general market (general market)
Anybody fit pick up anytime nah general market (general market)
Te gba mo ise
Wetin we Dey pray for
Long life and better better better better life
Bigger bread
Bigger connections
Bigger house
Better better better better life
You get before, you no get again
No go be your portion
Ameen oluwa Jesu
As we Dey plant
We go get bountiful harvest
Belle no be show glass
If nah garri you drink
Carry yourself like who chop turkey
No benzome
Nobody less less
If no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buy
Consistency is the key
Te gba mo ise
Life nah general market (general market)
Anybody fit pick up anytime nah general market (general market)
Life nah general market (general market)
Anybody fit pick up anytime nah general market (general market)
Te gba mo ise
(General market)
(General market)
(Te gba mo ise)
- AZLyrics
- Y
- Yemi Alade Lyrics
album:
"It's Yemi Alade" (2026)
You May Also Like
WizKid - "Show You The Money" Are you gonna dance o
If I show you my money
Are you gonna dance o
If I show you the way
Are you gonna dance o
If I show you my pocket
Are you gonna dance o
If I show you my wallet
I will show you...
Maleek Berry - "The Matter" Yeah
Berry pon dis
Starboy
Dem say dem bad but I swear dem do nothin
Dem say dey go throw me punch but I swear dem nor reach o eh
20 man shall fall that day if you cross my lane o eh
All your man...
P-Square - "Collabo" Na collabo ye eh eh
She want some collabo eh eh
I go sing for you
You go sing for me eh eh
She say she want some collabo...collabo
She need am badly be like tornado....tornado
She talk say I dey...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know
E no finish oh
E no finish oh
Man no fit tire, everyday I'm on the road
No limit oh
No limit oh
This na, nsobu
Uju, Turn down for who (Turn down for you)...
Bayanni - "Ta Ta Ta" (Mavin)
Ɔhemaa doh, doh, doh
She wan dey form
I give her one time now she come for more (Ah, ah)
My thing too long, she want to taste my kokoro
My dear make I tell you, I no dey wan dey do like say...