"Owa" lyrics

"Owa"

Kole kole e Dey body
Kole kole e Dey body
Ayayaya

Mohammed Ali heavy weight
Her royal majesty ti de
You go pay in full if you price me
No time to shey alaye
Kilomi kilomi kilomi "Owa"
No be to 2 minutes indomie "Owa"
I Dey disturb their fyp unapologetically
Chochome chocome chocome
Sempe for the girl wey sabi
How I Dey carry myself, needs to be studied

Kole kole e Dey body
Kole kole e Dey body
Ayayaya

Original no be regular
Pull up looking exceptional
Killing shows for big arena
Too much smoke and the fire
So intentional
Everything international
E be me their lecturer
Highly professional ayee

Kole kole e Dey body
Kole kole e Dey body

Owa
Owa

Kole kole e Dey body
Kole kole e Dey body
Yemi Alade


You May Also Like
Johnny Drille - "How Are You (My Friend)" I know sometimes e be like say Nobody send you That one na lie I dey for you my friend Padi no vex for me Say I never call you since But I hope that you are well I hope your market sell Everyday I...
Rayvanny - "Kwetu" Sifa kwa Mola wangu Maulana Kwa mengi aliofanya Hadi mi na we kukutana, kisura Sijapanga kudanganya Nasema ukweli mama Kisa nakupenda sana, kisura Umesema wanipenda Ila maisha yangu maseke Michicha...
Ice Prince - "Oleku" Woah woah woah woah woah woah woah woah (Ice Prince) Yeah yeah yeah yeah (Ice Prince) I-I-Ice Prince (I'm about to explode) (I'm about to explode) (I'm about to explode) Brymo (I'm about to explode)...
Olakira - "Aya Mi (My Love)" Olakira kritaka baby Baby, your beauty is so natural With you girl my life is alright, aah yeah Ololufe mi mon'ife re gan Like I told you I'll always love you more, uh uuuh Baby, you're my melody...
Rema - "Lady" Another Banger! Buzz brain Buzz brain yeah Can't stop can't stop yeah Rema Rema yeah Yeah The moment I see you na up NEPA o Lady Ooo my Lady Oo Oo woah This your body go cause yakpa o yeah Baby Ooo...