"Titanium" lyrics

"Titanium"

You're so fine, I can't get enough
You're so fine, I can't get enough of you

Who knows, who knows, who knows whether you are made of Vibranium
Who knows, who knows, who knows whether nah mole or cranium

See what your body can cause
Oh baby bring am come, jeje
Like agidi jollof
Bae this your body nah work of art
Oh baby give me your love
I no fit get enough of you
Like hot kpof kpof
I no fit get enough

You're too fine, I can't get enough of you
"I can't get enough"
You're too fine, I can't get enough of you
"I can't get enough"

Only if you can touch my body
Now you Dey mess with me head
I know you are one in a milli, my bus stop
Searching for wetin been missing
Nah you be what has been missing
Wey you Dey make me see sing, I can't stop

Lemme know, lemme know
If you really want more, you should lemme know
Ogaranya, my baby oooh
Imma love you non stop, my baby

See what your body can cause
Oh baby bring am come, jeje
Like agidi jollof
Bae this your body nah work of art
Oh baby give me your love
I no fit get enough of you
Likey hot kpof kpof
I no fit get enough

You're too fine, I can't get enough of you
"I can't get enough, baby I can't get enough"
You're too fine, I can't get enough of you
I can't get enough of you

Give it to me, give it to me, give it to me, give it to me oh
I can't get enough of you
Give it to me, give it to me, give it to me, give it to me oh
Yes I can't get enough of you
Give it to me, give it to me, give it to me, give it to me oh
I can't get, I can't get
Give it to me, give it to me, give it to me
I can't get enough of you


You May Also Like
Sauti Sol - "Sura Yako" Nimekuchagua wewe, nikupende Mama, sitaki mwingine Aushi usiniache, usinitende Mama, usipende mwingine Moyo wangu ni mwepesi Umenikalia chapati Nafanya vituko kama chizi Kukupenda sitasizi Moyo wangu...
Korede Bello - "Available" Omo forget Na all the beauty you carry for head And you go collect All my money you fit to collect o So make we connect (Yeah, yeah) Showa Available (Yeah, yeah) Shoma get down on it (Yeah, yeah) Mo...
Bayanni - "Ta Ta Ta" (Mavin) Ɔhemaa doh, doh, doh She wan dey form I give her one time now she come for more (Ah, ah) My thing too long, she want to taste my kokoro My dear make I tell you, I no dey wan dey do like say...
IVD & Zlatan - "Bolanle" Pepper them Pepper them oh Bolanle get boyfriend Wey dey misbehave She get boyfriend Wey no like to spend oh She get boyfriend He too dey kaku She get boyfriend, omo Ijebu eh She enter her DM She...
DJ Neptune & Rema - "For You" Greatness Another banger (let's go) DJ Neptune (hit me) Since I dey look for insta oo Your picture dey give me ginger o Girl e b you I dey sing for I no fit to play you like FIFA You and your...