"Rara" lyrics
"Rara"
(Niphkeys, Niphkeys)
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya
Say, wetin you want?
She say "she want love" (kilowi?)
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh (kilo soh?), sapa is not for me"
Ahn-ahn, ko da rara
She say "she want love" (what love?)
"Love without money?" (money)
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me" (je'omo)
Ko da rara (ayiii)
Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (dem sawa)
Where love dey, money no dey, e fit to sour (e go sour)
Sleepless night, mo hustle pa, k'apo mi le shaka (ko shaka)
Alaye, na when money dey you go fit to gara (ayii)
(Kilowi?)
Ahn-ahn, oya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch wе no like dey cash (je'omo, je'omo)
Shoppеr wey no like the Gucci
Oya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Uhn, say, say
I just wanna ball, I just wanna flex
Live my best life, zero tolerance for stress
She say "money for hand, her back for ground"
Oya, where your aza?, make I spoil your account
Jekin f'owo ba e sheere, my baby, my baby (jekin f'owo ba e sheere, my baby, my baby)
Gbenu si 'bi bayi, je'a je'te, je'a je'te (gbenu si 'bi bayi, je'a je'te, je'a je'te)
Before you kala, guy, ready do soapy (before you kala, guy, ready do soapy)
Na all girls like money, dem be like OG (na all girls like money, dem be like OG)
She be saying "she want love" (she want love)
She want care (she want care)
She wan cuddle with money on top" (cuddle with money on top)
E mi ika, mo fun je
Repete, with jara on top
Uhn, oya
Say, wetin you want?
She say "she want love"
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me"
Ko da rara
She say "she want love"
"Love without money?"
O ni "rara", o ni "rara oh, sapa is not for me" (je'omo)
Ko da rara (ayiii)
Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (dem sawa)
Where love dey, money no dey, e fit to sour (e go sour)
Sleepless night, mo hustle pa, k'apo mi le shaka (ko shaka)
Alaye, na when money dey you go fit to gara (ayii)
(Kilowi?)
(Je'omo, je'omo)
(Astala, astala)
(Tell me who no like better things)
(Motor wey no like mechanic)
(Snitch we no like dey cash)
(Shopper wey no like the Gucci)
(Timi Jay on the track)
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi
- AZLyrics
- Z
- Zlatan Lyrics
You May Also Like
Boy Spyce - "Bad Things" Uh
Uh uh uh
What you say now
Face down
Off your heels and your grey gown
Shey you shave now
Lay down
Make I chop you likey wafer
Baby no shout
Turn round round
Make you splish splash
Baby no doubt...
Runtown - "Things I Know" Baby do that
Steady trying, dem are trying to kill my vibe
I no getti time for no fucking parasite
I just want liquor and a likkle bit of ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk...
Cheque & Fireboy DML - "Hustler" Emi Omologo
Everywhere I go them dey follow
Them go wan dey take all my photos
The things wey I been through they don't know
For magodo
Them don sign me but kosowo
Seyi tell me say I no go blow
Say...
Young Jonn - "Sharpally" Nuh-uh-uh, uh-nuh
(Kill dem all)
Jiggy
Deep down inside my liver
I know this our love forever
On wa something ti sonu
Blame it on my lifestyle yolo
No come here come do me ojoro
You wan play me...
MohBad & Bella Shmurda - "PARIWO" I'm open minded, no violence
Talk my own, no silence
True story wey go touch them
True story regardless
I'm open minded, no violence
Talk my own, no silence
True story wey go touch them
Show some...