"Oganigwe" lyrics

"Oganigwe"
(feat. ODUMODUBLVCK & Jeriq)

Ay, ay
I don blow
Mazi gburugburu
Leave there, praa
Ehn
(Chechdaproducer)

Everybody follow, you no go
Abobi, put am for my body, I don blow
Tell dem say "Odumodu', don show"
Zanku pluck one Babito, dey don choke
Dey don broke, commot for band oh
Oganigwe, when we rap, dem go give way
Dey don broke, commot for band oh
Oganigwe, when we rap, dem go give way

Kuron'be jo, ah
Wetin man go do without akonuche? ('Konuche)
E no easy to get friend like David Adeleke ('Deleke)
E no go wan know wetin sup that time wey maga no gree pay
20K (20K), 30K (30K), e no dey to carry one babe (on God)
Dem be dey shine like halogen, we be like candle light (candle light)
I say "one day, e go be", Tales by Moonlight (Tales by Moonlight)
I keep quiet, dem think say I no wise (say I no wise)
E shock dem say na double six e show when I roll dice (when I roll dice)

Obi Cubana no get two head (eh)
Jowi Zaza steady dey give them (ayy)
New debit alert every weekend (ayy)
I sabi men wey wicked
Inside Lambo', man like Chico (mm, mm)
Cubana Chief, him money too much, no let six pack gree show
If you no get, you get issue oh
(Cubana, go to gym)
Kuron'be

Everybody follow, you no go
Abobi, put am for my body, I don blow
Tell dem say "Odumodu', don show"
Zanku pluck one Babito, dey don choke (Omalicha)
Dey don broke, commot for band oh (ogbee)
Oganigwe, when we rap, dem go give way
Dey don broke, commot for band oh
Oganigwe, when we rap, dem go give way

Kedu ndi na-enye nsogbu n'obodo? (O anyi wa)
Kedu ndi ji nkata ekute mmiri? (O anyi wa)
Umu uwa kara aka maka uwa bu akaraka
Okoro abatago, Okoronkwo enyewe ego
My men aburokwa taata, ezigbo papa, oburo ife tataa (haa)
Nnukwu gawa maka nnukwu matter, gwa mgbaja ka o hapum aka
Ha cho isugbum na nsugbe, ha amaro na adim lucky ka Dube
Chimamanda, adim iche
Ndi hood, I'm Ibile

Boys oye (oye)
Boys oye (oye)
Onitsha niile (oye)
Apkapka n'ike (oye)
Ifuu ndi one chance (oso n'ije)
Mpiawa azu (oso n'ije)
Ikorodu, Jeriq, Odumodu'

Everybody follow, you no go
Abobi, put am for my body, I don blow
Tell dem say "Odumodu', don show"
Zanku pluck one Babito, dey don choke (Omalicha)
Dey don broke, commot for band oh (Omalicha)
Oganigwe, when we rap, dem go give way
Dey don broke, commot for band oh
Oganigwe, when we rap, dem go give way


You May Also Like
DaVido - "GODFATHER" All of my blessings wey dey come my way Erima je ka jo kopotua make you no go relent The way you ju ibadi improper, shey you want to collect You know I get the connect Ele your body fire o Carry kaya...
Magixx - "Colors (My Baby)" She got the prettiest face and the prettiest smile Many men Dey watch when she Dey walk pass She fit get curry but she no get time She wanna live fast and she dey chop lifeAnd she don't wanna fall in...
Lil Kesh - "Good Bad Boy" It's ya ya ya ya YAGI level Skibo She said a gangster who will break her heart And a church boy is not enough She wants a gangster that is a pastor She wants all in one A gangster who will break...
Mayorkun - "Oshey Boys" Tune into the king of sounds and blues Initiating rage process Oh my God, oh my God Oh my-, I am impressed oh You're a heaven sent oh My loving is real I no pretend oh Hundred percent oh Backing it...
Runtown - "Things I Know" Baby do that Steady trying, dem are trying to kill my vibe I no getti time for no fucking parasite I just want liquor and a likkle bit of ice Money and my peace I never compromise Me know say talk...