"Costa Rica" lyrics
"Costa Rica"
Mm-mmm
Everything going proper (yèbò)
Everyday, we making more pound
Na heavy paint the town
Ohema, dey your kneel down
Me be the king, make dem give me the crown
Ahead ahead, making mama proud, yeah
Biggie man no dey too shout
Wón nì "wón wá mì", mòn j'áyè ló (yèbò)
Mò jáwó Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Wón já l'órun, kò kàn àyè na
Ómó, kò kàn àyè (yii)
No go leave me oh, my yarinya (yèbò)
Mòtiwà é ló si Marina
Ólómógè, mà pàmí na-ahh, mà pàmí
Mà pàmí
Wey you dey high me like Pàmi
Dey gimme high-key, melody
Chop life for Miami ('Iami, 'Ami)
Plenty talk no dey full basket (full basket)
Talk my matter for internet
No fóh if you hear say I don buy jet
40 milli dollar for mi wallet
Ah, miòlè ká'wè, mò mò'wò kà ò (mò'wò kà ò)
T'òbá pá'wò, kilòfé pá ò? (Kilòfé pá ò?)
Ah, maye tì sàn'wò yén ò (sàn'wò yén e-eh)
Áwón ómóyi, ò tì sh'òshòlé (òshòlé oh)
Wón nì "wón wá mì", mòn j'áyè ló (yèbò)
Mò jáwó Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Wón já l'órun, kò kàn àyè na
Ómó, kò kàn àyè (yii)
No go leave me oh, my yarinya (yèbò)
Mòtiwà é ló si Marina
Ólómógè, mà pàmí na-ahh, mà pàmí
Everything going proper
Na heavy paint the town
Me be the king, make dem give me the crown
Biggie man no dey too shout
Wón nì "wón wá mì", mòn j'áyè ló (yèbò)
Mò jáwó Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Wón já l'órun, kò kàn àyè na
Ómó, kò kàn àyè (yii)
No go leave me oh, my yarinya (yèbò)
Mòtiwà é ló si Marina
Ólómógè, mà pàmí na-ahh, mà pàmí
- AZLyrics
- B
- Balloranking Lyrics
album:
"Zero Panic, Vol. 2" (2024)
You May Also Like
Lil Kesh - "More Money More Life" As I dey grind o, I dey flex o
Sise gbowo gbowo Jaiye no dey stress o
Gentle bobo ni me I don't like to vex o
You can ask my ex o sipping on my XO
Oblee, oblee o, oblee (Oblee)
Oluwe mawe mawe o...
Shallipopi - "Dey" Came from a place where you know say
Money no dey so you gats work all day
Came from a place where we know say
Money no dey so you gats work all day
As I dey match am
You no fit see me
Cos I dey ja,...
Ayo Maff - "Saturday Night" Hmmm hmmm hmmm hmmm hmm
Ayo Ayo maff gan gan
And I be observing
Won fe koba mi
Won fe buga mi
Ki eshin ma balemi
Koju ti ota mi
Koma buga mi
And I Dey spend money
All this girls like me
Won fe lomo...
Asake - "Baba God" Some people dey, they wan make I sober
Me, I no fit sober
'Cause I gat Jehovah gan ni
For where I dey, me I dey, I loyal
Dem say I local, lavi da loca
Saare fun mi ni Koda
My face dey show, my shoe...
Llona - "Rollercoaster" Hey, baby
Ayy
Oh, many things that I cannot do
Know I still dey chase but I cannot lose, oh-oh (Mm-mm)
Prophet no dey hide from hin disciples
Reminiscing on the days
I was drowning in my pains...