"Taku" lyrics

"Taku"
(feat. Timaya)

(Ilu)
(Hey yo, bad man)
Mm-mm, mm, mmm
(Shocker l'oshe beat)

After I make all the raba, me go tell dem "money no be everything" (money no be everything)
Sh'òdémó pè òmi ò l'ótá, ah (òmi ò l'ótá jó)
Water no get enemy (water no get enemy)
This no be IG, na reality
I go make am, even na vanity
I give accolades to the real bruh, yeah
When it come to hustle, we no normal here

Dem be smiling inna mi face
Applaudise, I paved way for miself
Ómó, k'èmì shámá dàn
Everyday, me I dey bomb
You know say I be idan (ómó, make I just dey ball)

Ómó, this kind vibe no regular (konto)
I give dem something burst una medulla (sanko)
You know we get funds, we popular (sanko)
Anybody tackle me, ti tá'ku l'áyá

You know say we been through the struggle but the future so bright
Nobody circle, we keep rolling dice
Anything for the bottle, make I cool my mind (tá'ku l'áyá)
Mm-mm, cool my mind
I realize when I open my eyes
I go dey guys, singing far-far
Má gbádun ló, mòti shishé all my life (tá'ku l'áyá)

Wait 'till I get my money right
You're gonna hate, but you all go dey alright
I dey live my life, I dey follow you dey fight
My brother, no be play-play
The boy don tey-tey (tell me now), ye
Shilalalala, bum bum shi'lee (ayy-ayy)
All my ladies, dem ah whine it for me
That's why anytime we come, we no look nobody face
We no get time for their fakeness, and the things dem want to race

Dem be smiling inna mi face
Applaudise, I paved way for miself
K'èmì shámá dàn
Everyday, me I dey ball
You know say I be idan (ómó, make I just dey ball)

Ómó, this kind vibe no regular (konto)
I give dem something burst una medulla (sanko)
You know we get funds, we popular (sanko)
Anybody tackle me, ti tá'ku l'áyá

You know say we been through the struggle but the future so bright (ayy-ayy)
Nobody circle, we keep rolling dice (ayy-ayy)
Anything for the bottle, make I cool my mind (ayy-ayy, tá'ku l'áyá)
Mm-mm, cool my mind
I realize when I open my eyes
I go dey guys, singing far-far
Má gbádun ló, mòti shishé all my life (tá'ku l'áyá)

Shilalalala, bum bum shi'lee, mm
All my ladies, dem ah whine it for me
That's why anytime we come, we no look nobody face
We no get time for their fakeness, and the things dem want to race


You May Also Like
Llona - "Billion Paper" This thing got a hold on me Sometimes I get tired of this whole journey Sometimes I carry phone make I text person But my pride and ego got the best of me (For they say) Darkness is the only road I...
Seyi Vibez - "Ten" Vibe Boy Of La-la Hmm-ah, ayy Hmm-ah, ayy-ayy Ya know E sh'owo s'awa t'awa ninu trenches Igbalode oh, omo ope wo Fendi One minute, lemme say this A kan le m'ora, we are not the same thing I take the...
Ayo Maff - "LAST WEEK" (We dey do dorime) (Ayo, Ayo Maff) Monday, we go school, a ma lọ n fa loud Tuesday, I dey for house, I no go again Wednesday, I call Ṣade, "When she's coming? Thursday, I jam police, them dey search...
Bella Shmurda & Seyi Vibez - "No Caution (Gbemidebe)" Enta All I want is joy My G show me love For life give me love (For life give me love) All you see na God (All you see na God) Shey boluwa lo n sure (Shey boluwa lo n sure) Fine boy to tun mo rin kø...
Kizz Daniel & FOLA - "Titi" Uncle k Oloṣo wey forget to collect money don steal Ọmọ wey no fight when you don cheat don kill I no need tell you my roll out plan But I really like you and I will hold you down Forget the kele...