"Prodigi" lyrics

"Prodigi"

Bad boy Ranking
I am Balloranking
(Sh-Shakablaka)
You know say na zero panic, yeah-yeah

Man, I be prodigy
But some of them-a think I be prodigal
Kò mà si ẹni to ri mi when I dey grind
Dey hustle for Bodija, ah
Ṣebi kin le gba dollar
Every second I paste my medulla
Dey pour me ganja with tequila
Dem call me local, we go international
Ọmọ, we dey global

Me, I never dull astray, fire burn
Maami, I don knock, say me dey for your door
Mummy no fọ, no 44 mi figure
Ọmọ, the matter long, you go never see dull
Jẹ kama ba ṣẹ lọ, you know I'm a bachelor
Anywhere to fẹ lọ, make I be your counselor
Ṣ'o ti ri bo ṣe ń lọ?
O ti gbe mi rìn, ọmọ, o ti gbe mi lọ

Ọmọ, e dey for your body (e dey for your body)
I no wan hear your story (I no wan hear your story)
Ah, ko s'eyi to kan mi (ko s'eyi to kan mi)
Ọmọ, dem go put am for your body
Ahh, na we be the topic (na we be the topic)
Let the gbẹdu enter your body (enter your body)
Parte after parte (parte after parte)
Show me say you sabi

Man, I still dey on point
Even if you disappoint, I don rep mi joint
Man have to dey intact
Even if you know my past, I dey my past
'Cause I still dey in line
Every night, I dey online
Ọmọ, dem go try, dem no fit to kill my shine
Dem chop am for Malawi
Ṣebi na Your grace washing upon me

Àwọn te mi ma ti jami lẹ
Ṣe make we ready for servitess?
So, I collect mi VVS
Loke-loke, o ma bami ń bẹ (bami ń bẹ)
All of mi dreams wey mi don take Origin
Jaye Santorini, wọn pọpọri mi
Dolce and Gabbana (Dolce and Gabbana), me eèyàn Cubana (me èyàn Cubana)
Me no dey bother (me no dey bother), you know say per hour

Me, I never dull astray, fire burn
Maami, I don knock, say me dey for your door
Mummy no fọ, no 44 mi figure
Ọmọ, the matter long, you go never see dull
Ọmọ, jẹ kama ba ṣẹ lọ
You know I'm a bachelor
Anywhere to fẹ lọ, make I be your counselor
Ṣ'o ti ri bo ṣe ń lọ?
O ti gbe mi rìn, ọmọ, o ti gbe mi lọ

Ọmọ, e dey for your body
I no wan hear your story
Ah, ko s'eyi to kan mi
Ọmọ, dem go put am for your body
Ahh, na we be the topic
Make the gbẹdu enter your body (enter your body)
Parte after parte (parte after parte)
Show me say you sabi

(Are you ready? Tell me)
(Ọmọ kan bi one nation)
(O ti ba mi sọrọ)
(This kind gbẹdu ko fẹ pressure)
(Oh my God, it's Phynest Roland on the beat)


Writer(s): Olamilekan Balogun, Ayodele Oluwaseyi
You May Also Like
Ayo Maff - "Remind Me" Them go dey lie for you say money no be everything But if money no dey kini rahmoni ma je I go dey reminisce ajeh mi o sun mo ju I go dey hope say Idunu to su bu la yo le ba mi la na Ori omo aja fun...
Seyi Vibez - "Professor" Murderer Seyi Professor You're my obsession Hotspot my connection I waka for you, like debit collector Loseyi professor Oh baby Lolo Je ukwobi ko de concur Wagba koma gazor Mase gbo tele'gan I'll...
Runtown - "Lagos To Kampala" The girl them wan take photo Them love me them love the guy for igboro Brother live no be two That's why right now, my last name na yolo And nowadays we dey keep am on the low low But if na jangolo,...
Black Sherif - "Soja" Kwaku nie Taada Taadadey Taada Taada My mystery box is somewhere very near I feel it inside me, I'm feelin' very weird Somethin' wey I dey chase For years back in the days If you told me I would see...
MohBad & Imole - "Weekend" Niphkeys Imole Make I show you where the light is (Mohbad) How we do things, how we party, how we rock it Make I show you where the light is How we do things, how we party, how we rock it Making...