"Sabali" lyrics

"Sabali"

Ooh-ooh, ooh, ooh-wee
'Bali, patience
Ooh-ooh, ooh, ooh-wee

Success never goes on sale, ah
We still have to pay the price
No be here we dey yesterday
When it's time, you know say Jah will will make things right
Remember say, no pain, no gain
Na a step begins a thousand miles
Òwuró l'ójó eni ma ri're
Anything I dey do, I dey think am twice

Sabali, sabali, patience
Is it really greener on the other side?
Sabali, sabali, patience
Make dem no go push you commit suicide

Papa told me not to stop, wetin eye no go see? (Eye no go see)
"Wetin me I go chop?" Na hin make I no fit sleep (make I no fit sleep)
Many of my package wey dem never ship
Me no wan know wetin go sup, I must follow my dreams (uh, follow my dreams)
'Cause when no choice, I dey crush the same jeans
Garri dey oh, I gats dey for my P (dey for my P)
Oh boy, no come here dey whine me
At the top, nibò l'òròpè òtun tí fé rí mí?

Sabali, sabali, patience (ah, patience)
Is it really greener on the other side? (On the other side)
Sabali, sabali, patience (ah, patience)
Dem no go push you commit suicide

Ooh-ooh, ooh-wee
Is it really greener on the other side?
Is it really greener on the other side?
Yii, yii-yii-yii, whoa-whoa-whoa, whoa
Sabali, patience
Sabali, patience


You May Also Like
Seyi Vibez - "Highlife Interlude" (En'-En'-En'-En') (En', En', En', Enta) Obimo, biko, ye meko (meko) Never forget where I'm from na ghetto (ghetto) Luis Fonsi, Despacito ('Cito) Abena, balance, balancigo ('cigo) Gwagwalada,...
MohBad & Imole - "Weekend" Niphkeys Imole Make I show you where the light is (Mohbad) How we do things, how we party, how we rock it Make I show you where the light is How we do things, how we party, how we rock it Making...
Bella Shmurda & MohBad - "Adura" Imole Hayan hayan hayan Ayayayaya ya Mohbad Owale oyojo Baba gbo, gbo adura mi o Baba gbo, baba gbo adura mi o Hayan Baba jo, baba jo wa setemi oo dandan dan Baba jo, baba jo wa setemi o ah Oba...
Ayo Maff - "LAST WEEK" (We dey do dorime) (Ayo, Ayo Maff) Monday, we go school, a ma lọ n fa loud Tuesday, I dey for house, I no go again Wednesday, I call Ṣade, "When she's coming? Thursday, I jam police, them dey search...
Lasmid & Tml Vibez - "meet 4 corner" Oh beautiful girl, you know make me feel so happy Your body make I de go wild, Odo eh Skin tight and I know you no know how much you mean to me yeah Your body make I de go mad oh Bebe you for meet...