"Omo Ogbon" lyrics
Balloranking & Lyta Lyrics
"Omo Ogbon"
Ooh (ooh)
Ooh, ooh
Ooh-ooh
I am balloranking
Eh-eh, eh
Du-du-du, du, du-du-du
Di-di-da, di-di-da
Hmm, di-da-di
(Bhad', Bhadman Rhedi)
This matter got bad man thinkin', omo ogbon (omo ogbon)
Mo gb'oja, mo fi sh'ara jo (sh'ara jo)
Na fine updatin' (fine update), omo ogbon (omo ogbon)
Gbedu me ah speak am gan
Me, no dey care whole damn nothin', k'oma gbo (k'oma gbo)
Na we dey give them liver gan
Me, I go dey para gan
I dey para lo (I dey para lo)
Pelu okan kan, moni igbagbo oh
Pelu okan kan, moni igbagbo
Say everythin' ko po' ('verythin' ko po'), possible (possible)
Omo, me, I no dey foh (me, I no dey foh)
And if I no dey talk, I know wetin I fit do (know wetin I fit do)
Sacrifices just to be an OG (4G)
For long way, I dey go, mo mo igbo yi
Mio fi jeun, never forget what she told me (what she told me)
("Anythin' you do, omo mi, make sure you win)
So, me put God first, family next (family next)
If you don bless, nobody haffi contest (oh)
If you don bless, nobody haffi contest
If e don drop, me, I won pop (If e don drop, me, I won pop)
Have a good time, party 'til sun down (party 'til sun down)
(Have a good time, have a good time, yeah)
Oh-oh, ayy (oh-oh, ayy)
I go j'aye today (I go j'aye today)
Pour joy upon my sorrow (pour joy upon my sorrow)
Mio m'eyin wa ola (mio m'eyin wa ola)
I go pass through even the way is narrow (is narrow)
Baami, I no wan dey borrow (borrow)
Even if life no balance (even if life no balance, oh)
Even if life no balance
This matter got bad man thinkin', omo ogbon (omo ogbon)
Mo gb'oja, mo fi sh'ara jo (sh'ara jo)
Na fine updatin' (fine update), omo ogbon (omo ogbon)
Gbedu me ah speak am gan
Me, no dey care whole damn nothin', k'oma gbo (k'oma gbo)
Na we dey give them liver gan
Me, I go dey para gan
I dey para lo (I dey para lo)
Pelu okan kan, moni igbagbo oh
Mio m'eyin wa ola but, I must be a man
Life no balance
Eda kan shee, iwo lon gb'adura wa (iwo lon gb'adura)
(Iwo lon gb'adura)
Na you be dey guide us
Carry me for nine month
Pray, make I no minus (say, make I ride on)
Let bygone be bygone
Say, me, I be next turn (next turn oh)
(Say, me, I be next turn)
I go pass through even the way is narrow (oh-oh)
Baami, I no wan dey borrow ('rrow, oh-oh)
Even if life no balance (even if life no balance, oh)
Even if life no balance oh
Even if life no balance, oh-oh
Bad Boy 'Ranking
- AZLyrics
- B
- Balloranking Lyrics
album:
"Trench Kid" (2022)
You May Also Like
Ayo Maff - "Remind Me" Them go dey lie for you say money no be everything
But if money no dey kini rahmoni ma je
I go dey reminisce ajeh mi o sun mo ju
I go dey hope say
Idunu to su bu la yo le ba mi la na
Ori omo aja fun...
Shallipopi - "100" Way
They call me Shallipopi
99 plus 1, way
99 plus 1, say
99 plus 1, that is gonna give you (hundred)
All my gee's never snitch, they gon keep it (hundred)
We no be enemies, that no means say we be...
Mayorkun - "Woman" Where you dey give me number
Shoot my shots like revolver
I go do you well do you proper (oh no)
Give me sons give me daughters
Holiday in the summer
Girl your body hot like a sauna (oh no)
Back in...
Seyi Vibez - "Bullion Van" I'm emotionally stressed
I'm emotionally downcast
I am soo confused
Hmm, hmm, hmm, hmm (Madt)
Oluwaloseyi
Hmm, hmm, hmm, hmm
This generation rule the nation
Oja timo gbe o gbemi debe (O gbemi debe)...
MohBad - "Sorry" This kind life e tire me
Daddy no get salary
Ten years I no see money
Step mother no care
Landlord e dey worry
My brothers are hungry
Daddy gather money make I go poly
I go poly but I no go class...