"Astray" lyrics

"Astray"

En'-En'-En-En
Ayy-ayy, eh
Her prayer dey dey for where she no dey
Mio de mo bi ma shee shee
Yeah

Day to day, she just dey pray
Make I no go astray
Emi o de mo bi ma shee shee (her pray dey dey for where she no dey)
Me just dey do am only my way (my way)
Everytime I dey tell her say "I dey okay" (dey okay oh)
Me, wey mi eye don see gobe, uh, uh-yeah

Mm, I'm just on the journey
Ma y'owo l'oro mi, I no wan go astray, ayy (uh-uh, uh, uh)
You sabi everything before me
Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay

Ah, Jah lead me to places I have never been
I dey make mistake, I be human being
Shomi from where I shouldn't be
Anytime tinba wo oke, na your eye I dey see
Baba, you know where I'm going, you know where I'm coming from
I remember we never had it all
But, her prayer dey dey for where she no dey
Eniba l'omo, ao m'eni t'okan

Day to day, she just dey pray (she just dey pray)
"Make I no go astray" (make I no go)
Emi o de mo bi ma shee shee (emi o de mo bi ma shee shee)
Me just dey do am only my way (my way)
Everytime I dey tell her say "I dey okay" (say "I dey okay" oh)
Me, wey mi eye don see gobe (mio le dey for where she no dey)

Mm, I'm just on the journey
Ma y'owo l'oro mi, I no wan go astray, ayy (I no wan go, uh-uh-uh)
You sabi everything before me (say, her prayer dey dey for where she no dey)
Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay (put all my pains away, ahh)

Pray, make I no go astray
Emi o de mo bi ma shee shee
Do am only my way (do am only my way)
Tell her say "I dey okay" oh (I tell her say "I dey okay")
Eye don see gobe (say, her prayer dey dey for where she no dey)


Writer(s): Olamilekan Balogun, Adeyemi Olarenwaju
album: "Trench Kid" (2022)
Balloranking - Trench Kid album cover
Caro
(Deluxe Edition Bonus Track)
Astray
(Deluxe Edition Bonus Track)
Wonje
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Seyi Vibez - "12:07" Oluwaloseyi oh, ah, eh Say Oro po n'nu iwe Kobo Many times, I go dey oh, mo ni Kobo I dey do my thing my way, emi stubborn Emi idan gan gan, emi stubborn ye oh, ye oh Tomi sona Baba sanu aye mi...
Timaya - "Dey Your Dey" Bad man Hey-yo badman Yeah Leggo Say what's on my mind Me I gat no time, nobody can stop wetin God design Me I'm not a Pastor me I love them umu nwayin The boy no dey entitled, if you treat me right...
Lasmid - "olivia" Baby I'm on the road Drinking tequila oo My mind de suffer oo Dem say I for Dey guard oo I carry oo Carry oo Carry oo Carry oo Your matter for my heart oo Olivia On this lonely road Bitches dem be...
Ayo Maff - "Igbalode" I know we get bills to pay Adulthood o kin Shey suwe To be jeya lomode Odagba ko to jebayo Dem go stress you mentally Different twin different timing The same dream different prices You go learn you...
MohBad - "Omo Mi" Imole (Ye-ahh, ye) She love me, I love her too Bad girl wey get tattoo Call me for after two I no dey sleep like ojuju She sweet like vanilla Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria) I sabi her from my...