"Wonje" lyrics

"Wonje"

Boyranking, yeah

Moshe temi jeje
I never be everything I won be
I no fit settle for less
I been doing my best
I no go dey here if I no go reach
How my pepe won rest o
Aje packo dem won hear my own vibe
If he flexible make them doam
Gbedu ti bale pepe one kain
Shalawa say she love all my style

But no love when money is not involve
And if I ball today I don wait for me turn o
Make he no tey before you know wetin dey sup
Me I still won my p man Royce rolls oo

Them say I be wanted
Mosha know say wonje
So me I keep it hundred o
Mama pray for me higher than rocket

Ye ye wonbe
Star boy me no won stress
Anyhow anyway I know say wonje
Buh sometime shi shi no go dey pocket
Buh me I keep it hundred
No be today my face don dey rugged
Woni wonwa mi mama pray for me higher than rocket

Ye ye wonbe
Star boy me no won stress
Anyhow anyway I know say wonje
Buh sometime shi shi no go dey pocket
Buh me I keep it hundred
No be today my face don rugged
Woni wonwa mi mama pray for me higher than rocket

But no love when money is not involve
And if I ball today I don wait for me turn o
Make he no tey before you know wetin dey sup
Me I still won my p man Royce rolls oo

Them say I be wanted
Mosha know say wonje
So me I keep it hundred o
Mama pray for me higher than rocket


album: "Trench Kid" (2022)
Balloranking - Trench Kid album cover
Caro
(Deluxe Edition Bonus Track)
Astray
(Deluxe Edition Bonus Track)
Wonje
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Llona - "Rollercoaster" Hey, baby Ayy Oh, many things that I cannot do Know I still dey chase but I cannot lose, oh-oh (Mm-mm) Prophet no dey hide from hin disciples Reminiscing on the days I was drowning in my pains...
Ayo Maff - "Go Back" Ohun rere la ma bara wa ṣe Ẹyin kọ lẹ kọla ọwọ mi o Ah mo duro t'Ọlọrun, mo duro bi soldier Shout out to my picker, ọmọ oro ni loader Ah ta ba pade loju ogun Ko to pa mi o, mo ti pa twenty Two...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied Push me to the limit then you see my fire And man dem den wan see my fire When I get the money then I gat your time Abena then I got...
Shallipopi - "Free Service" Yo, X They call me Shallipopi Day break, everywhere burst Everywhere stew, money dey rush Vacation for me and all my blood As I dey, credit alert dey drop You can't love me, it's not by force If not...
Lasmid - "Bad Boy" Lowkey I'm not Lowkey I'm not Ouuu lowkey I'm not a hoe oo Charger I'm telling you babe Low key Honey Love me for the heart sake Oh please Right now I'm smoking oo babe The look in your eyes Makes me...