"Elevate (Remix)" lyrics

Balloranking & Bella Shmurda Lyrics

"Elevate (Remix)"

Shmurda ranking
(Badman rhedi)
Boyranking

Early wey mi wake I go down on my kneels
And I pray for my needs (pray for my needs)
Jah listen to my heart amen to my prayer as I dey do my thing
Know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit
Cuz I know say wetin god no fit do no dey exist
O yeah

So I'm not in haste I been dey wait
It's been a while I be dey meditate (meditate)
I know say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate eee ayauayaya
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late o
Eeeyy ayayayaya

You see me for the TV you won tell me baby hi
She see Aston Martin Bugatti for mi yard
You know me I stand ten toes on my grind
Even when I'm down my liquor take me high

I been dey calculate
Everyday I just dey meditate
Many days I remember the pains
Be like say I don dey go insane
Aya aya aya

Say amen to my prayer make e no dey late
(Malo) (talk my gist)
So me go fi tell dem make dem no dey underate, ooo (talk my gist)
(I no you want chill) ahh ooo oo
Even when me know say the journey long
(Malo)
Mi hustle more I give no excuse
(Talk my gist) (I no you want chill) ahh ooo oo
When I dey for me grind awon won reju

So I'm not in haste I been wait
It's been a while I be dey meditate
I no say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late ooo sun shine on the mix

Early wey me wake I go down on my kneels
And I pray for needs (I pray for needs)
Jah listen to my heart amen to prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit
Cuz I know say wetin god no fit do no dey exist

So I'm not in haste I been wait
Very soon the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late

Oolon gist
(Malo) (talk my gist)
Talk my gist I no you wan chill, o yeah


album: "Trench Kid" (2022)
Balloranking & Bella Shmurda - Trench Kid album cover
Caro
(Deluxe Edition Bonus Track)
Astray
(Deluxe Edition Bonus Track)
Wonje
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Asake - "Mr Money (Remix)" Me I no dey cap Me I no dey form My energy is high what the fuck Mr money (opoor oh) Can I be your only honey Mr money ( opoor oh) Can I be your only homey Is it your money Come and steal it from...
Cheque - "Dangerous" Winter Oh, mi cold, I'ma need ya You got my number, you can call me like whenever Put your eyes on me, this your body give me ginger Don't go far from me Oh I know you dangerous I know you bad for...
Lyta - "Are You Sure" You know me when I'm drunk I'm really not myself This your love drive me crazy its bad for my health So am I dreaming or it's all just in my head Cause I need something that won't drive me to my...
Teni - "HUSTLE" I wan talk my mind o For anyone wey fit relate o Ri-di-mah-kool-a-yooo Sometimes it feels like success is a trap And sometimes it feels like people don't understand Cos the pressure e plenty and...
Falz & Dice Ailes - "Alakori" Yeah, and the girls know Gucci, Prada, lo wo s'ese lowo s'ori Came through drippin', e bami gbonmi You came through thirsty, e ba won gbe omi Can't control me, can't control me I'm angry can't...