"Get Better" lyrics

"Get Better"
(feat. FOLA)

Sometimes when e no dey
Shebi na you I dey call when e no dey
For dying minute you go show face
Oro yi wa fologbon fun oloye
O mon olowo lo n gbayi lode
Make LuckyUdu no go whyne me for old age
IBILE!

I just want things to get better ko po ko dun pa
And me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny
I just want things to get better ko po ko dun pa
Me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny

Dangote still striking deals
Adeleke just buy new private jet
And you say make my grind reduce
I don see who get before wey no get again
Na why my morale dey boost
My soldier dey shine him boot
I no dey follow anybody catch cruise
Na my dentist get business with my 32
I don see who dem use money collect him babe
BadboyJago go fit relate
As I dey work God put icing on top my cake
Put all my enemies to shame
I focus
Pay the price no be say e no cost
Go moshalahi I go church
That ugly boy wey no fit afford okirika back then don get full store

I just want things to get better ko po ko dun pa
Me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny
I just want things to get better ko po ko dun pa
And me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny

[?] if the matter na money
Make them no comot you for settings
Procrastination fit turn a man to Dundee
Shaanu mi yaa robi
And if you no dey relent wassup
Every Suffer get him own bustop
As Ronaldo dey find World Cup
After the rainy days, there comes the sunny days
The vision must be televised
No be everyone for UK na him dey okay
9 to 5 want to make them paralyze
But we go dey okay, who get belle get due date
Can you see the convoy police for my hilux girls love it when dey come around
Around around

I just want things to get better ko po ko dun pa
Ehh ni cheddar ani mo fe buga
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny
Yehh yehh yehh yehh I swear I can't deny

Writer(s): Omoniyi Temidayo Raphael, Odunlami Afolarin Temioluwa
You May Also Like
ODUMODUBLVCK - "TESLA BOY" Spy Odumodublvck Native Big big boys Pretty girls Tesla boy Eh! I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Tesla don Update My tuke-tuke park for my yard...
Victor AD & Bella Shmurda - "Eye Clear" Tell dem say our eyes don clear Fine boy Bella Shmurda ranking Victor AD, straight from Warri We dey worry Some of my men don go Na we wey still compose Some of my men don jonze Some dey denge pose...
Blaqbonez - "ROAD RUNNERS" They say blacky where you go We've been calling your phone But you no dey pick up I say I've been on a low Looking at my window But I no dey see foes I dey pray for my enemies Make them fit to see...
Olamide - "Metaverse" Semzi Semzbond Oh my God People think say na craze abi na kolo ti mo gbe to n jẹ k'orimi ya were (Be like I don dey we ewe, kalakuta, away) Na the gbẹdu posses me, ẹmi shey mercy Ẹ gbe mi gently,...
Black Sherif - "Oil In My Head" Send them away Send them away Send them away Face covered like a Taliban Just a bad man moving bad All me want is some peace of mind Roll one then I burn it loud vibrations up and that See no evil I...