"Tongolo" lyrics
"Tongolo"
Ha ha
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all these women now
Na the magic word be "tongolo"
No long thing, no long thing
Just tell them tongolo
You understand
Anyone wey you like, you know wetin you go tell am?
Me I be D'banj, my jamo friends dey call me ski'banj
I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wey dey make dem dey follow me
For the clubs, dem dey take up their thumbs for me
Even the guys dey ask for me, make I tell them the secret of my melody
Make I tell them the koko ah
Make I tell them the koko
Make I tell them the koko ah
Make I tell them the koko
If I tell them the koko
I say make you yarn them the koko
If I tell them the koko (when you see a woman wey you like)
Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word)
Tongbalo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge wa je ki tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo
As I dey waka up for road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine no be small
When her front no be small
When her backside no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am no be small
She no wan 'gree my own o
Until I yarn her am the koko (no be small)
Shey you wan know the koko o
Shey you wan know the koko
Shey make I tell you the koko o
Make I tell you the koko
If I tell them the koko
I say make you yarn them the koko
If I tell them the koko (when you see a woman wey you like)
Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word)
Tongbalo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge wa baby e tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge wa bi o se tongolo
Listen, listen
Mo wa talented
Yes, mo wa gifted
Seri kini mi, o ma gbe e lifted
Seri hips e, ma file shifted (shifted)
Igo ju e, ma file tinted
Boyfriend e gan, o wa evicted (evicted)
Ko mo pe, D'banj is addicted
Te ba sope no, maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile, don't get it twisted
Make I tell them the koko ah
Make I tell them the koko
Make I tell them the koko ah
Make I tell them the koko
If I tell them the koko
I say make you yarn them the koko
If I tell them the koko (when you see a woman wey you like)
Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word)
Tongbalo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omoge baby e tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omo wa baby e tongolo
Tongbalo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omo wa baby e tongolo
Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se wo le tongolo
Omo wa baby e tongolo
You don hear now
Na my secret be that
You no hear wetin I talk well well
No long thing
Just tell them tongolo
Oya cho
Don Jazzy
D'banj
Mo'Hits Records
Writer(s): Daniel Oyebanjo
- AZLyrics
- D
- D'Banj Lyrics
album:
"No Long Thing" (2005)
You May Also Like
Ayo Jay - "Your Number" It's one nation
So nasty
Can I get your number girl?
Can I get your number girl?
Can I get your number girl?
Oh, it's Jay baba
And Melvitto on the beat
Just wanna tell you a story about this girl I...
Alicia Keys - "New Day" Oh, oh, AK!
New day
Oh, oh, AK!
Ow!
Party people say, party people say, "Aye
It's a new day, it's a new day"
While it's getting ready, everybody ready, yeah!
For a new day, for a new day, celebrate...
P-Square - "Bizzy Body" P-square whooh
See see whoh'
We run things whooh
Things don't run we whooh
Huk up in da club whoh'
Give them a run whooh
Give them a jump whooh
With your bizzy body yeea... When I first saw her
She...
Lloyd - "Dedication To My Ex (Miss That)" Hey ya
I came to talk about this girl that had my love it seems
I went away for a while
She gave my love away
I really shouldn't blame her
But now that pussy is a stranger Baby, something's on my...
Conor Maynard - "Turn Around" Turn around, open your eyes, look at me now,
Turn around, girl, I've got you, we won't fall down (yeah)
We can see forever from up here, yeah
So long as we're together, have no fear, no fear
So...