"Ika O Da" lyrics

"Ika O Da"

Ok
Ebami so fun bobo yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun baby yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe
Ika o da

Ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da

Listen
I don close mouth too much, time don reach make I talk
Somethings wey dey happen, wey me no like at-all
You think say you be God, wan try to spoil my work
I sabi wetin dey them mind, because God dey for my side
Why you go get your own, come try to take my own
You try to stone my life, walahi God go punish your life

Ebami so fun bobo yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun baby yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe
Ika o da

Ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da

Listen
Them think say dem get sense, wanto kill your life with stress
Enemy of progress, all them think of is themselves
Na when you go when rest, na there them go wan mess
Na where you go wan eat, na there them go wan shit
Them go dey do like master, for inside them be monster
Them go dey do like oba... aiye won ko ni da

Ebami so fun bobo yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun baby yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe
Ika o da

Ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da

Ebami so fun bobo yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun baby yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe
Ika o da

Ebami so fun bobo yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun baby yen to wa legbe
Ika o da
Ebami so fun aunty yen to wa legbe
Ika o da

Ika o da
Ika o da
Ika o da
Ika o da


Writer(s): Daniel Oyebanjo
You May Also Like
Lloyd - "Dedication To My Ex (Miss That)" Hey ya I came to talk about this girl that had my love it seems I went away for a while She gave my love away I really shouldn't blame her But now that pussy is a stranger Baby, something's on my...
will.i.am - "Bang Bang" I love her, can't leave her Forever I'll always need her She lie, but I believe her Lovesick I got that fever Love stupid, I know it Love stupid, I know it I know, 'cause I'm a fool in love My baby...
RDX - "Kotch" Kotch! (Ahh!) Kotch! (RDX!) Kotch! Ah we sing di song mek di gyal dem ah lose dem self (Ahh!) Cashflow As a real badman yuh fi happy when you see gyal a whine whine And yuh watch dem like di news...
Conor Maynard - "Can't Say No" Wasn't looking for trouble, but it came looking for me I tried to say no but I can't fight it she was looking lovely She kinda reminds me of a girl I know This pretty young thing that I got waiting...
P-Square - "Do As I Do" Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn) We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn) Hey pretty girl with your sexy body Me like the way you move, you dey make me soji Mr. DJ you too sabi...