"Socor" lyrics

"Socor"

Enyi bobos this is faji time
Enyi babies this is dancing time
Make una come to the dancing floor
Make I teach una how to socor
Dbanj don come again o
With a different style again o
All the guys better grab a girl o
Make I teach una how to socor

And I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration
I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration

Ti n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

If you want to get fine omo
Just show the girls say you sabi socor
She go recognise say you no be moi-moi
She go dance still you stand the gboin-gboin
I no want make you start dey make yanga
Pay your money come club come dey tanda
All the girls just dey dance dey shake their kaka
If you no wan dance make you waka

And I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration
I no want make you dey dance to the coordination
I just want make you dey watch my demonstration

Ti n ba ni ke soko ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

Oya, one, two, three

Ti n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

Ti n ba ni ke socor ke socor, socor ke socor (socor ke socor)
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan)
Ti n ba ni ke lemo ke lemo, lemo ke lemo (lemo ke lemo)
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan, te kan ke te kan (te kan ke te kan)

Writer(s): Daniel Oyebanjo
You May Also Like
Mavado - "Can't Happen" Stand up in a life loyal fi the ones who stand fi yuh 21 gun salute fi every soldier wah die fi yuh Is a blessing when yo daughter cry fi yuh Tell some people pray fi dem self Don’t pray fi yuh...
DaVido - "Skelewu" All the girls them dey dance galala But this new dance don cause casala For this dance you no need shakara Oya whine your hips like a this Like a that Like a this Like a that To your right To the...
P-Square - "Collabo" Na collabo ye eh eh She want some collabo eh eh I go sing for you You go sing for me eh eh She say she want some collabo...collabo She need am badly be like tornado....tornado She talk say I dey...
Chipmunk - "Every Gyal" In the beginning we are seeing we are Every gyal I'm on said In the beginning we are seeing we are Every gyal I'm on said There ain't a bulletproof needed for none of these shots Or can I get a from...
Demarco - "Give Thanks For Life" TJ..Yeah..A Demarc..oooooOOOO Mek mi tell you dis You can tek mi car you can tek mi house Nuh ave no money inna mi pocket still step without But mi ago tell you one thing weh Marco can't live...