"All The Way" lyrics

"All The Way"

Ladies and gentlemen
Once again its me, the one and only D'Banj
This track here is called Ebong
That means to say it's contegeous
It is contegeous and it's configurated to transmit that same virus into your inner anatomy
Let's go

My mama say music no good
My papa say music no be food
But me I say na him I wan do
But dem sayh I must go to school

(I try try try)
I do wetin mama say
(I try try try)
I do wetin papa say
(I try try try)
Book no enter my brain
(I try try try)
So I come start this music

All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Knod your head (ebong)
Knod your yansh (ebong)
Knod am to the left (ebong)
Knod am to the right (ebong)

All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Dance to this (ebong)
Roll your waist (ebong)
Roll am to the left (ebong)
Roll am to the right (ebong)

Dem dey stop me because I say no
Dem dey look me like say I be fool
Pastor call me to go back to school
Dem take my passport so I no go travel

(I try try try)
I do wetin mama say
(I try try try)
I do wetin papa say
(I try try try)
Book no enter my brain
(I try try try)
So I come start this music

All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Knod your head (ebong)
Knod your yansh (ebong)
Knod am to the left (ebong)
Knod am to the right (ebong)

All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Dance to this (ebong)
Roll your waist (ebong)
Roll am to the left (ebong)
Roll am to the right (ebong)

I want to see the Big Yarnsh on the left
And the small on the right (line up, let's go)
Come roll am; roll am; roll am; roll am
Come shake am; shake am; shake am; shake am

All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Knod your head (ebong)
Knod your yansh (ebong)
Knod am to the left (ebong)
Knod am to the right (ebong)

All the way the way the way
All the way (ebong)
If no fit to hold this ooo this music (ebong)
Dance to this (ebong)
Roll your waist (ebong)
Roll am to the left (ebong)
Roll am to the right (ebong)


Writer(s): Daniel Oyebanjo
You May Also Like
WizKid - "Slow Whine" Say baby girl see I love the you whine it say me I love the way you whine it cool now I love the way you whine it say me I love the way you whine it Baby girl, just dance and rewhine it I make you...
Busta Rhymes - "Wine & Go Down" Yo! Baby girl let me take you to the essence (Uh huh) Gift wrapped with a ribbon girl your in my presence (OK) Look at me and let the vision deliver the message And ready to lead your dude listen...
Melissa Steel - "Kisses For Breakfast" I want your... your... your... kiss Love me, love me I want your... your... your... kiss Love me, love me Boy I love it when I open my eyes and I see you beside me You know what I want to do Come...
Konshens - "Gal A Bubble" Yah, how da party a luk so (how da luk so) Dawg how da party a luk so (how da luk so) How mi gyal dem turn up annuh luk so (fix up di ting), wea do to mi Selector, bounce the one yah fi the gyal dem...
P-Square - "Collabo" Na collabo ye eh eh She want some collabo eh eh I go sing for you You go sing for me eh eh She say she want some collabo...collabo She need am badly be like tornado....tornado She talk say I dey...