"The One (Chop Life)" lyrics

Crayon & Yaba Buluku Boyz Lyrics

"The One (Chop Life)"

Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
One love

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (yizwe)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (yizwe)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)

Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (yizwe)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (yizwe)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)

Mavin


You May Also Like
Runtown - "High Spirit" Coming like a fire and it's consuming Coming like a fire nothing can cool me And I know, and I know know know know know Greener pastures will come with snakes I stay ready, will fumigate Oh yeah...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me I wanna take a picture So this could last longer for me (Longer for me) Yeah, take my secrets Guard them like precious money (Precious money) I never want to hear you...
Burna Boy - "Vanilla" Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come,...
Rema - "Jo" Another banger Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I don tell my mama say...
Ruger - "WeWe" Aye! Woyo Woyo Woyo Ahn! Me nah fit lie you're an angel in a demon body That's why me nah hesitate to screw you She walk through the hallway with her scented body Cologne make a man nose dey hmmm...