"Better Thing" lyrics
"Better Thing"
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle Dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Chidera Ezeani, Oluwaseun Otubela
- AZLyrics
- J
- Joeboy Lyrics
album:
"Somewhere Between Beauty & Magic" (2021)
You May Also Like
Tiwa Savage - "Keys To The Kingdom" The other sun and the moon bow for you
But you won't open your eyes
Omo oba, ma gbagbe
Ranti Oruko Baba e
Oh
Tick tock, pretty baby
You can get it back, don't you waste it
To grow from your past,...
Fireboy DML - "Like I Do" Yeah, yeah... yeah
Fireboy yes o
Ouu yeah
Odoyewu I know you bad o
You gimme love, I give you back o
You gimme this, I give you that o
One time, one time (oh yeah)
Odoyewu you are so wonderful
If I...
Olamide - "Eru" Blow the money blow the money
Make the people manya
Make the people manya o
Blow the money blow the money
Make the girls dem whine up
Make the girls dem whine up
Ko le remi rara
Ko le remi rara o...
Simi & Ms Banks - "THERE FOR YOU" Can you see me now?
I wanna be by you day and night
For you I'll stand in line
Be the rider for your ride
Anytime you looking for a sign
Anything you need, yes, I'm your guy
I only wanna keep you...
Mayorkun - "Your Body" Fresh, Yanaur
Of Lagos (damn)
Special!
(My body on your body o...)
Tell me wetin dey
Your body, your body
Na your body girl your body o
Sekin kaye fun e t'oro yo di o (oloun maje)
Tell me wetin dey...