"Count Me Out" lyrics

"Count Me Out"

I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye

Now you see me 'pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
'Cause I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about o na


Writer(s): Kevin Akpewe, Joseph Akinfenwa Donus
You May Also Like
WizKid - "For You" We starboys, ha-ha We starboys Akon and Wizkid I'm feelin ya love oh Give me many more Pass me your love oh And I go show you many more Baby you plus me ahaa, love forever Call me don-da-da Baby...
Tiwa Savage - "All Over" Baby Fresh on the beat and it's killing them all of course It's killing them all of course Make we scatter this place tonight Dance and sweating like say na fight We must to settle this thing...
Teni - "Power Rangers" If to say I get superpowers I for come meet you where you dey And me I no fit fight like power rangers, oh yo I for come meet you where you dey Na me be Cinderella oh Na you be Superman, oh baby I...
Omah Lay - "Ye Ye Ye" Yeah Yeah Yeah She say make I put am In her kalakuta In her kalakuta Yeah yeah yeah in her kalakuta Oh oh she say make I put am Omo she be SARS and she carry full van And she love the boy for my...
Maleek Berry - "Far Away" Give dem Di dance e yo yo Give dem di dance e yo yo, o na na na Give dem di dance e yo Give dem Di dance e yo Baby when the seasons change I pray it stays like this Even when the seasons go I pray...