"Celebration" lyrics

"Celebration"

Celebration
Celebration na
Jubilation
Jubilation oh na na (Na na)

Celebration, celebration
Wey we con do for our life
We go dey alright o

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Yeah yeah yeah yeah

E go clear if you get patience
Clean heart I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location (Location o o)

Bad mind leave my circumference
Dem go do dem go yarn nonsense
I no send I dey for high vibrations oh

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Yeah yeah yeah yeah yeah

Celebration
Celebration na
Jubilation (Na na na na)
Jubilation oh na na (Na na)

Celebration, celebration
Wey we con do for our life
We go dey alright o (No no no)

Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye yi
Ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke
La ma ma lol
God Dey

No worry no worry my brother you know money go dey

Tori ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto

Ma lowo
Ma Lola
Ma ra le
Mara le
Ma jaye
Ma ra motto
Won ma ro pe
No she lotto (Eh eh)

Joe Joe Joeboy 'pon deck


Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Agada Obim
You May Also Like
WizKid - "Mood" I'm in the big mood Girl I dey feel you Something wey come cooli my body tell me will you do I'm in the big mood Girl I dey feel you Something wey come cooli my body tell me will you do Make we go...
Fireboy DML - "Peru" Omoge, no be so Girl, you wan' capture my soul Omoge, no be so Make me wan wombolombo Peru, para Peru, Peru Para I'm loo Even Peru donde para Tina tin jo si, I'm in Jozi Mo'n k'orin fun won, won jo...
Focalistic & DaVido - "Ke Star (Remix)" Tju tju tju tju tju tju tju tju Ase trap tse ke Ase trap tse ke pina tsako kasi E wole ye kowole (mi bo mi bo) Kowole ye kowole (mi mi mi bo mi bo) Kowole ye kowole (elele mi bo mi bo) Kowole ye...
Burna Boy - "Bank On It" Yeah Life is sweet when the sun up Like the trees in the summer When the seas are troubled Then we all need someone My life Omo No be small thing Omo We all strive for more To live life ina comfort...
Rema - "Soundgasm" London Another Banger Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah Mhm-iye, yeah, yeah, yeah Yeah, yeah Sexy love,...